Labadi Beach

From Wikipedia

 

Labadi Beach as seen in the daylight
Labadi Beach

Labadi Beach dem sana dey bell am La Pleasure Beach. Ebe de busiest beach for Ghana's coast.  Edey mong of Accra's beaches wey ebe de local hotels wey dey maintain am. Labadi Beach dey de La town insyd, chaw menners dey bell am town Labadi, edey near Teshie for de Greater Accra Region of Ghana insyd. For den squad wey dem no dey de hotel insyd dem dey pay entrance fee. For holidays den weekends, morti dem get performances of reggae, hiplife, playback, den cultural drumming den dancing. For 2014 insyd, de beach cam dey under intense scrutiny from de community, so say dem go alleviate de ongoing issue of open defecation present for de beach top. Dem carry proposals wey dem go take build additional designated sanitation facilities wey fi accommodate de issue cam give de local council den hotels near de beach.  Aside menners wey dey visit de beach den have fun, sam menners dey visit de place early morning den do work out, mostly for de weekends.

References[edit | edit source]


External links[edit | edit source]

5°33′44″N 0°8′22″E / 5.56222°N 0.13944°E / 5.56222; 0.13944