Owuraku Ampofo

From Wikipedia

  Owuraku Ampofo be Ghanaian sports journalist den writer wey be known for ein use of data for journalism insyd. He be former presenter of Prime Sport for Joy News top den de current sports anchor for TV3 Ghana.

Ein Early life den education[edit | edit source]

Dem born Owuraku Ampofo for October 9, 1996 insyd for Ghana wer he grow up. He be Akan wey dem train am for Koforidua wey dey Eastern Region of Ghana insyd. Ein parents wey raise am wey dem provide for am den siblings. Ein parents dema names be still unknown. From 2009 go 2011, Ampofo attend Faith Montessori School for ein general studies. He study journalism for Ashesi University. He earn Computer Science bachelor's degree from de esteemed Ashesi University. He san be alumnus of Presbyterian Boys' Secondary School wer he get ein high school education.

Ein Career[edit | edit source]

For ein time for college for 2018 insyd, Owuraku start out as football player, wey he dey compete give Koans FC for de Ashesi League's third division insyd. Before he intern den start ein full-time job as sports journalist for Joy FM (Ghana), he start dey write give sports start-ups like de Ghana Fans blog, Sportskeeda, den others. For 2017 insyd, he start dey work for der full-time. Owuraku resigned for ein role as host of Prime Sport for Joy News for 2022 insyd wey he go join TV3 Ghana de same year.

As de British Council name am one of de top 100 young journalists for de world for 2019 insyd, he cam get fame. Dem san recognize am as Ubora Sports Man of de Year as na he dey attend Ashesi University. Avance Media list Owuraku among de 50 Most Influential Young Ghanaians for 2021 insyd.

Ein Recognition[edit | edit source]

For 2019 insyd, British Council list am as one of de top 100 young Journalists for de World insyd. He san win de Ubora Sports Man of de Year for ein time insyd for Ashesi University. For 2021 insyd, dem announce Owuraku as one of Avance Media's 50 Most Influential Young Ghanaians.

For 2022 insyd, dem name Owuraku Ampofo as Sports Influencer of de year 2022 for de Pulse Influencer Awards.

Ein Life matter[edit | edit source]

Ein internet earnings den global advertisement partnerships be likely say econtribute give ein projected net worth of roughly $40,000. Owuraku Ampofo continue dey keep ein relationship off from social media.

References[edit | edit source]