Jump to content

Roselle juice

From Wikipedia
Roselle juice
human food
Subclass ofliquid, drink Edit
CountryNigeria, Mexico Edit
Country of originGhana, Nigeria Edit
Used bydrinking Edit

Roselle juice, e sanso be bissap, wonjo, foléré, dabileni, tsobo, zobo, anaa sobolo wey dey sam parts for Africa insyd,[1] sorrel for Caribbean insyd, den agua de Jamaica for Mexico insyd, be drink wey dem dey make am from Roselle plant ein flowers, Hibiscus ein varieties. Though dem dey sweeten den chill de "juice", technically nu dem dey infuse am wey if dem serve am hot, dem dey bell am hibiscus tea.[2][3][4]

Description

[edit | edit source]

Dem often dey take Roselle juice refrigerated, e be cool drink for chaw West African countries den de Caribbean insyd.[5][6] E be juice wey be dark red-purple colour. De Burkinabes, Senegalese, den Ivorians dey bell am bissap[7] wey de Nigerians dey bell am Zobo wey Ghanaians dey bell am Zobolo.[8] E dey taste bit grapey den little like cranberry juice wey dem dey serve plus mint leaves.[1]

Preparation

[edit | edit source]

Dem dey prepare Roselle juice plus water, bissap flowers, sugar den sumtimes oda flavoring ingredients like ginger.

  • Make you wash bissap flowers for clean water insyd.
  • You fit pour boiling water ova de flowers, or make you put flowers for water insyd den allow make e boil, or soak for water insyd overnight.
  • If you want mix plus tea grass, you fi boil am together plus de leaves.
  • If you dey use boiling method, comot am from fire.
  • Make you drain plus strainer so say you go separate flowers from flavored water.
  • Sweeten to taste plus sugar (if you no dey use pineapple juice).
  • Make you allow make e cool before you add oda ingredients.
  • You fi add pineapple juice den oda ingredients for dis point.
  • Make you allow make e cool if e be hot, then refrigerate den serve.

References

[edit | edit source]
  1. 1.0 1.1 "(Bissap Drink)". Retrieved 19 March 2015.
  2. "My Sobolo". Graphic Online (in British English). Retrieved 2020-06-07.
  3. Online, Peace FM. "Health Benefits Of Sobolo". www.peacefmonline.com. Retrieved 2020-06-07.
  4. "Reasons to drink more Sobolo". Ghana Web. 17 March 2017.
  5. "GES investigates teacher's assault of student who criticised her 'sobolo' drink". MyJoyOnline.com (in American English). 2020-02-17. Retrieved 2020-06-07.
  6. Online, Peace FM. "Woman Quits Journalism To Sell 'Sobolo'". www.peacefmonline.com. Retrieved 2020-06-07.
  7. Ruhr, Louise (2014-07-18). "Bissap: Senegal's National Drink". Create (in American English). Retrieved 2025-01-30.
  8. Agyeman, Adwoa (2020-02-17). "GES investigates teacher's assault of pupil over 'sobolo' drink". Adomonline.com (in American English). Retrieved 2020-06-07.
[edit | edit source]