Samson Abu
| Ein sex anaa gender | male |
|---|---|
| Ein country of citizenship | Ghana |
| Name wey dem give am | Samson |
| Ein date of birth | 18 December 1969 |
| Languages edey speak, rep anaa sign | English |
| Ein occupation | politician, nurse, health professional |
| Position ehold | Member of the 6th Parliament of the 4th Republic of Ghana |
| Educate for | University of Ghana, University of Ghana |
| Academic degree | Doctor of Medicine |
| Political party ein member | National Democratic Congress |
| Religion anaa worldview | Catholicism |
Samson Abu (born 18 December 1969) be a Ghanaian politician den member of de Sixth Parliament of the Fourth Republic of Ghana wey dey represent de Lawra Constituency insyd de Upper West Region of Ghana.[1][2][3][4]
Ein life matter
[edit | edit source]Abu marry wey he get four kiddies. He be Christian (Catholic).[1]
Ein early life den education
[edit | edit source]Dem born Abu for 18 December 1969 for Dikpe - Lawra for de Upper West Region insyd. He go de UG wey he go earn ein degree for Administration insyd from 2000 come 2004.[1]
Politics
[edit | edit source]Abu be member of NDC. Na he be committee member for Education, Youth, Sports den Culture den Judiciary.[1][2][5]
Ein career
[edit | edit source]Na Abu be Admin give Ghana Health Service for Lawra Hospital.[2] Na he sanso be de DCE from April 2005 come January 2013.[1] Na he san so be teacher plus Ghana Education Service from 1994 come 2000. He be health worker.
References
[edit | edit source]- ↑ 1.0 1.1 1.2 1.3 1.4 "Abu, Samson". Ghana MPS (in American English). Retrieved 2022-12-30.
- ↑ 2.0 2.1 2.2 "MP for Lawra". Northern Ghana.
- ↑ "Lawra MP". Citifmonline.
- ↑ Online, Peace FM. "Thirty-Six Contest NDC Parliamentary Primaries In UWR". Peacefmonline.com - Ghana news. Retrieved 2022-12-30.
- ↑ "NDC chases Lawra MP for party van". The Ghana Guardian News (in English). Retrieved 2022-12-30.