Tabitha Sybil Quaye
Ein sex anaa gender | female ![]() |
---|---|
Country wey e be citizen | Ghana ![]() |
Name wey dem give am | Tabitha ![]() |
Family name | Quaye ![]() |
Ein date of birth | 20 September 1938 ![]() |
Languages edey speak, rep anaa sign | English ![]() |
Ein occupation | politician, hotel manager, traiteur ![]() |
Position ehold | Member of the 1st Parliament of the 4th Republic of Ghana ![]() |
Political party ein member | National Democratic Congress ![]() |
Religion anaa worldview | Christianity ![]() |
Tabitha Sybil Quaye (dem born am 20 September 1938) be Ghanaian politician den former member of parliament give Takoradi for Western Region. Na she be member of de first parliament of de fourth republic of Ghana.[1][2]
Ein Early life and education
[edit | edit source]Dem born Tabitha Sybil Quaye for 1938 insyd for Western Region of Ghana. She get Diploma for Catering certificate for Hotel den Catering Institute.[3]
Ein Career
[edit | edit source]She be former member of parliament give Takoradi from January 1992 dey go January 1997 wey na she be Hotelier den Caterer.[3]
Ein Political life
[edit | edit source]Dem elect Tabitha Sybil Quaye for 1992 Ghanaian parliamentary election as member of first parliament of de fourth republic of Ghana for National Democratic Congress ticket top. She succeed William N. Gram of Action Congress Party (ACP) wey she represent ein constituency for 1979 Ghanaian parliamentary election. Gladys Asmah wey be member of New Patriotic Party succeed am for de 1996 Ghanaian general election wey she win de seat plus 26,431 votes wey dey represent 73.50%. She defeat Esther Nkansah wey be National Democratic Congress (NDC) member wey poll 10,342 votes wey dey represent 23.00%, Alex Fosu Blankson wey be Independent candidate poll 1,323 votes wey dey represent 2.90%, Timothy Norbert Kublenu wey be National Convention Party(NCP) member too poll 792 votes wey dey represent 1.80% den Crosby Mochia wey be Convention People's Party (CPP) member no get any vote.[4][5][6][7]
Ein Life matter
[edit | edit source]She be Christian.[3]
References
[edit | edit source]- ↑ "MPs elected in the Ghanaian parliamentary election, 1992". Answers. Retrieved 2013-04-29.
- ↑ "NAMES OF FEMALE MEMBERS OF PARLIAMENTS OF GHANA" (PDF). Parliament Of Ghana. Retrieved 2013-04-29.
- ↑ 3.0 3.1 3.2 Ghana Parliamentary Register 1992-1996.
- ↑ FM, Peace. "Ghana Election 1996 Results - Takoradi Constituency". Ghana Elections - Peace FM. Retrieved 2021-02-23.
- ↑ Ghana (1992). Parliamentary Election, Ghana, 29.12.92: Elected Parliamentarians (in English). Government Printer, South Africa.
- ↑ Occasional Papers (in English). Centre of African Studies, Edinburgh University. 1993.
- ↑ "1992 Parliamentary Elections: Distribution of Female Winners". DatawrapperDwcdn. Retrieved 2021-02-23.
- Pages with script errors
- Articles using generic infobox
- Human
- Ghanaians
- National Democratic Congress (Ghana) politicians
- Ghanaian MPs 1993–1997
- 1938 births
- Ghanaian Christians
- Politicians wey komot Western Region (Ghana)
- 20th-century Ghanaian women politicians
- Pages using the JsonConfig extension
- CS1 English-language sources (en)