Tatale

From Wikipedia
Tatale
human settlement
ContinentAfrica Edit
CountryGhana Edit
Dem locate for de administrative territorial entity insydTatale Sangule District Edit
Located in time zoneUTC±00:00 Edit
Coordinate location9°21′25″N 0°31′29″E Edit
Map

Tatale be commercial town wey dey de Tatale Sangule District insyd de Northern Region of Ghana. Layout of de town be part nuclear den part linear. De people wey de live for there be diverse in ethnicity wey de Basares dey talk Ntcham as dema official language den e be majority. Nah de only Senior High School wey dey de district insyd be Tatale Evangelical Presbyterian Agric Senior High School. Market day insyd Tatale dey come once a week den plenty people from far and near communities dey come there including Togoles. De Zambarama people (mostly traders) dey plenty for de market insyd every week den de district be largely rural, 90% of ein population de do agriculture, den subsistence agriculture be de economic norm insyd de Tatale Sangule District. De district dey enjoy de service of three telecommunication service providers namely Vodafone Ghana which dey provide fixed line services as well as cellular network, MTN Ghana, den AirtelTIGO dey provide only cellular services.[1]

References[edit | edit source]

  1. http://zabzugutatale.ghanadistricts.gov.gh/?arrow=nws&read=24749