Techiman North District

From Wikipedia
Techiman North District
Districts of Ghana
CountryGhana Edit
CapitalTuobodom Edit
Dem locate for de administrative territorial entity insydBrong-Ahafo Region, Bono East Region Edit
LocationBrong-Ahafo Region Edit
Coordinate location7°38′0″N 1°54′0″W Edit
Map

Techiman North District be one of de eleven districts wey dey for de Bono East Region for Ghana insyd. Originally na ebe part of de den-larger Techiman District wey for 10 March 1989; until de northern part for de district dem split am off go create Techiman North District for 28 June 2012; thus de remaining part wey dem retain am as Techiman District (wey later dem upgrade to municipal district assembly status wey dem rename am as Techiman Municipal for dat same year). De district assembly dey for de western part of Bono East Region wey Tuobodom be ein capital town.