Upper West Akim District

From Wikipedia
Upper West Akim District
Districts of Ghana
CountryGhana Edit
Dem locate for de administrative territorial entity insydEastern Region (Ghana) Edit
Coordinate location5°47′0″N 0°29′0″W Edit
Dey share bother plusAyensuano District, Ga West Municipal District Edit
Map

Upper West Akim District be one of de thirty-three districts wey dey Eastern Region for Ghana insyd.[1][2][3] Na ebe originally den formerly part of de den-larger West Akim District for 1988 insyd, wey dem create from de former West Akim District Council, wey dem elevate am go municipal district assembly status for 1 November 2007 insyd (effectively 29 February 2008) wey ecam turn West Akim Municipal District. However for 28 June 2012 insyd, dem split off de southern part of de district wey dem create de Upper West Akim District; dat be say dem rename de remaining part as West Akim Municipal District. De district assembly dey de southern part of Eastern Region wey Adeiso be ein capital town. Hon Fredrick Obeng Adom be de Member of Parliament (M)P give de Constituency wey Hon Eugene Kwabena Sackey be de DCE.[4]

References[edit | edit source]

  1. https://web.archive.org/web/20130305161824/http://ghanadistricts.com/pdfs/newcreateddistricts.pdf
  2. http://www.ghanadistricts.com/Home/AllDistricts
  3. http://www.statoids.com/ygh.html
  4. http://uwada.gov.gh/