Weija Dam

From Wikipedia
Weija Dam
dam
CountryGhana Edit
Dem locate for de administrative territorial entity insydWeija-Gbawe Municipal District Edit
LocationWeija Edit
Located in/on physical featureDensu River Edit
Coordinate location5°34′11″N 0°20′39″W Edit
Map

Weija Dam be dam wey dey Densu River top wey edey support de main water treatment plant for Accra for Greater Accra Region of Ghana insyd. Ebe Ghana Water Companywey dey operate am. Dis dam dey supply about 80 percent of de potable water for de entire city of Accra wey eget surrounding environs.[1][2][3] Sam Italian Company wey dem dey bell dem, Messrs Tahi start dey construct am for 1974 insyd wey dem complete am for 1978 insyd.[4]

Ein Spillage[edit | edit source]

For June 2014 insyd, na some spillage bi de dam ein body wey ecause flooding for de area of Glefe insyd. Victims claim say na de flooding be result of de Bortianor Traditional Council demma refusal say dem go dredge de river wey dey flow go de sea insyd till say Homowo festival go end.[5]

For March 2017 insyd, de Ghana Water Company start dey spill water from de dam so say ego prevent de water wey dey insyd no go exceed ein maximum limit. Na ebe necessary secof rainy season. Dis cause flooding for Tetegu den Oblogo areas insyd.[6]

For March 2021 insyd, dem open de gates secof some abrupt rise of 1.9 feet of water ova 24 hour period. Dis increase de water level from 46.2 feet go 48.1 feet wey na ebe 1.1 feet above de safe operating level wey be 47 feet. Na dis be necessary so say ego guard against de risk say de dam go collapse.[7]

For October 2022 insyd, dem spill de dam twice. Na dis bi secof rains. De water level as dem gbele de gates of de dam for de beginning of de month be 49.5 feet wey na ebe 47.9 feet as dem close am.[8][9]

References[edit | edit source]

Dis be template wey go make wanna references make structured.

  1. Ofori, Amoani. "NADMO - Weija Dam Spillage Ongoing ... Nadmo Success Story". www.nadmo.gov.gh. Retrieved 2015-05-25.
  2. "Ghana News - Spillage of Weija dam causes 'severe' flooding at Glefe, Opetekwei". www.myjoyonline.com. Retrieved 2015-05-25
  3. Boateng, Caroline. "Ghana news: Weija Dam spillage floods communities - Graphic Online". Graphic Online. Retrieved 2017-08-03
  4. Awuku-Apaw, Joshua (2011-12-15). "THE WEIJA DAM OBITUARY". www.modernghana.com. Retrieved 2023-05-03
  5. Nyabor, Jonas (2014-06-10). "Weija dam spillage floods Glefe". Citi 97.3 FM - Relevant Radio. Always. Retrieved 2023-05-03
  6. "Weija Dam spillage floods communities". BusinessGhana. Retrieved 2023-05-03.
  7. Nti, Kwaku (2021-03-30). "GWCL opens three gates of Weija-Dam to allow spillage". Angel Online. Retrieved 2023-05-03
  8. Boakye, Edna Agnes (2022-10-27). "GWCL spills excess water from Weija Dam; residents asked to relocate". Citinewsroom - Comprehensive News in Ghana. Retrieved 2023-05-03
  9. "Weija dam spillage causes flooding downstream". Graphic Online. Retrieved 2023-05-03