Sefwi Wiawso

From Wikipedia
(Redirected from Wiawso)
Wiawso
human settlement
Languages dem dey speak, wrep anaa signTwi, Sehwi, Fante Edit
CountryGhana Edit
Capital ofWestern North Region Edit
Dem locate for de administrative territorial entity insydSefwi-Wiawso Municipal District, Western North Region Edit
Coordinate location6°12′57″N 2°29′6″W Edit
Map

Sefwi Wiawso be city insyd de Sefwi-Wiawso Municipal wey dey Western North Region for Ghana insyd. Esan be de capital of Sefwi-Wiawso Municipal District den Western North Region.[1][2][3] Wiawso dey serve as de traditional seat give de Omanhene of Sefwi-Wiawso traditional area. De settlement for Wiawso begin for hilltop plus Sefwi-Dwenase settlement wey dem dey occupy de lowlands.[4] Overtime, Wiawso den Sefwi-Dwenase get conurbated plus almost all dema financial institutions, governmental agency-offices, lorry terminals den dema main market all insyd Sefwi Dwenase.[5] Wiawso be known for ein timber production, cocoa den cashew.[6]

History[edit | edit source]

Just like any other township anaa village insyd Ghana dat gey name, dem get special story den history wey dey behind dema name, Sefwi Wiawso. De lands wey Sefwi Wiawso dey top for now be once thicket of forest wey gey abundance of dema game den fertile soil. Through hunting dema people cam discover de potential wey dey for de lands insyd wey now e cam turn de Wiawso township. Over time, de then farmers realize say de fertility for dema soil wey dem take advantage of am wey dem start cocoa farming. Amongst dema early settlers be de family of dema den king, Nana Kwasipanin Bumankama den ein wife Kooko Adwoa.[7]

De first woman for de land dem dey believe say she come establish ein groundnut farm for de top of de hill so dem dey receive much sunlight for most tym of dema day. She(de first lady) later name de place of ein groundnut farm “Eyia wo so” wey edey literally mean dem get abundance of sunlight for dere. Dis place be wat now dem known am as Sefwi Wiawso as de people come build dema houses for dere. Dem dey believe say dat Nana Kwasipanin Bumankama come kill elephant for where Sefwi Wiawso highlands den raise high platform for preparing den drying ein game for dere. De king later come see say de highlands bi very suitable place for ein settlements den ebe vey strategic for ein view sake of na plety battles dey go on more tymes. Dat would help them see dema oncoming enemies from de lowlands.[7]

De people therefore move den made dema new settlement for Sefwi Wiawso highlands under Nana Bumankama, dema sixth king for Sefwi area. Dis be dema settlement wey dem develop wey e cam turn Sefwi Wiawso of today, land wey get chaw people especially wey get passion for Agriculture insyd.[7]

Jewish community[edit | edit source]

Sefwi Wiawso be home give de Jewish community wey dem dey bell dem de House of Israel. Dema community dey maintain de Sefwi Wiaso Synagogue.[8]

Economy[edit | edit source]

Agriculture be dema major economic activity for Wiawso, edey bring dem employment den income, wey about 80% of dema working population dey engage for dis sector insyd wey edey constitute dema main source of income de various household for dere. Dem get three prominent types of farming activities for dis area wey be livestock farming, food den cash crop farming. Dema most predominant amongst dese cash crop productions be cocoa wey dey constitute greater percentage of dema farmers insyd Wiawso den ein surrounding communities.[9]

Education[edit | edit source]

Prominent among dema educational institutions for Wiawso be Wiawso College of Education, Sefwi Wiawso Senior High School, Sefwi Wiawso Senior High Technical School den Sefwi Wiawso Nursing & Midwifery Training College (NMTCSW).[10]

Tourism[edit | edit source]

De Tree of God (Nyame Dua)[edit | edit source]

De tree of God dey Nyamebekyere, ebe distance of lyk 5 km from Sefwi Wiawso. Dem say e get about 150 years ago, farmer wey strike ein machete into de stump for de tree den dis be visible for de trunk of de tree. De tree dey continuously dey grow ever since, den today de trunk of de tree dey completely surround de machete.[11]

Abombirim sacred tortoise forest[edit | edit source]

Ebe sacred forest preserve wey dem gey some bollar tortoise wey live for dere. As you see de tortoise den picks am, den ego turn make de forest become total darkness. Until such tyme wey dat tortoise left wey you go see light go appear, you go fi find your way for de forest insyd. Edey for Sefwi Boako, ebe 21 km distance from Sefwi Wiawso.[11]

Ancestral hole[edit | edit source]

De ancestral hole dey for Sefwi Bosomoiso, ebe lyk 4 km from Sefwi Wiawso, dema capital. Dem dey believe say dat be de royal family for Bosomoiso community as dem dey originate from dah hole. Dem dey believe say ebe bottomless hole as edey surround by trees wey no leaves fall for insyd. De hole dem dey talk say egey healing powers.[9][11]

Festival[edit | edit source]

De chiefs den people for Sefwi-Wiawso traditional area dey cerebrate de Alluolue Festival(Yam, Eluo). Dis be festival dem dey celebrate am to mark dema event dat take place for de past.[12] De festival dem dey claim say edey bring manners together as dem dey plan for development sign bonds of unity den friendship. During de festival, dem dey welcome dema visitors food den drinks. De people put on dema traditional clothes den dem go organise big durbar give de chiefs. Dem go do play dema traditional drums den dem san go dance.[13][14]

References[edit | edit source]

  1. "Sefwi Wiawso named capital of Western North region". 15 February 2019.
  2. "Google Chrome – Download the fast, secure browser from Google". sefwiwiawso.ghanadistricts.gov.gh. Retrieved 2024-03-19.
  3. Touring Ghana - Western Region
  4. "Sefwi Wiawso Omanhene Steps Up Galamsey Fight". DailyGuide Network. 2022-10-13. Retrieved 2024-03-19.
  5. "Several properties at Sefwi Dwenase market razed by fire". Citinewsroom - Comprehensive News in Ghana. 2023-03-01. Retrieved 2024-03-19.
  6. "Government set to revamp timber sub-sector industry - MyJoyOnline". www.myjoyonline.com. 2021-10-12. Retrieved 2024-03-19.
  7. 7.0 7.1 7.2 Khaxtro, Castro (2015-02-26). "Sefwi Wiawso, The Sunshine Town". The Sefwi People. Retrieved 2023-08-29.
  8. "Ghana's deep spirituality points some, joyfully, back to Judaism". The Times of Israel. Retrieved 2022-04-03.
  9. 9.0 9.1 "THE COMPOSITE BUDGET OF THE SEFWI WIAWSO DISTRICT ASSEMBLY FOR THE 2015 FISCAL YEAR" (PDF). March 14, 2015.
  10. GNA (2023-07-31). "Sefwi-Asafo college of health holds maiden congregation for 308 graduates". Ghana News Agency. Retrieved 2024-03-19.
  11. 11.0 11.1 11.2 "Ghana Districts: A repository of all Local Assemblies in Ghana". www.ghanadistricts.com. Retrieved 2023-08-29.
  12. "The Consulate General Of The Republic of GHANA in The United Arab Emirates (Dubai)". www.ghanaconsulatedubai.com. Retrieved 2020-08-21.
  13. "Sefwi Wiawso Traditional Council launches 2023 Eluo festival". www.myjoyonline.com. Retrieved 2023-08-29.
  14. "Major Festivals". www.ghanaembassyiran.com. Retrieved 2020-08-21.