Jump to content

Environmental issues in Africa

From Wikipedia
Environmental issues in Africa
environmental issue
ContinentAfrica Edit

African environmental problems be problems caused by de direct plus indirect human impacts wey dey for de natural environment plus affect human den nearly all forms of life for Africa insyd.Issues dey include deforestation, soil degradation, air pollution, water pollution, coastal erosion, garbage pollution, climate change plus water scarcity(resulting for problems plus access give safe water supply plus sanitation).[1]

These issues result give environmental conflict plus dem dey connected to broader social struggle for democracy plus sovereignty.[2] De scarcity wey dey dis climate adaption techniques for Africa dey make am de least resilient continent give climate change.

Garbage and plastic waste in drainage channel in Butare town in Bushenyi District in Western Uganda
Garbage den plastic waste insyd drainage channel for Butare town, Bushenyi District insyd Western Uganda
Sand den water for de side of de road, wey dey cause erosion for de environment top
Plastic bags dumped by the road side in Katete in mbarara district in western Uganda
Plastic bags dem dump by de road side insyd Katete for Mbarara district wey dey western Uganda

Air pollution

[edit | edit source]
Burning of car tires wey dey cause air pollution insyd Accra

De air for Africa be heavily polluted for various reasons, wey dey include primitive farming methods, deforestation, den combustion of wood den charcoal for cooking.[3] De United Nations' Food and Agriculture Organization dey estimate say large amounts of land be lost each year to agriculture, grazing, den fuelwood consumption. Insyd South Africa, high levels of mercury be major concern due to coal combustion den gold mining, wey dey result insyd mercury absorption for soil insyd, water, crops, animals, den ultimately, humans. Dis cycle of mercury contamination dey pose significant health risks give people insyd Africa den dey underscore de urgent need make dem address air pollution for de region insyd.

Water scarcity

[edit | edit source]
Share of plastic waste wey dem inadequately manage

Plastic pollution be significant issue give developing countries, wey dey lead to water contamination, stormwater disruption, plus increased disease transmission. Dem dey exacerbate dis problem secof cheap supply of plastic products plus inadequate waste management practices.

Some African countries dey receive plastic waste wey dey komot Global North. Dese nations dey take action by implementing plastic bans, wey go lead way give reduction give single-use plastics.[4]

References

[edit | edit source]
  1. "Types of Environmental Issues: Meaning, Pollution, Videos, Examples". Toppr-guides. 8 March 2018. Retrieved 3 June 2022.
  2. Obi, Cyril (2005). Environmental movements in sub-Saharan Africa : a political ecology of power and conflict. UN Research Institute for Social Development. OCLC 153316952.
  3. Wood, T S; Baldwin, S (1985). "Fuelwood and Charcoal Use in Developing Countries". Annual Review of Energy. 10: 407–29. doi:10.1146/annurev.eg.10.110185.002203.
  4. Lerner, Sharon (19 April 2020). "Africa's Exploding Plastic Nightmare: As Africa Drowns in Garbage, the Plastics Business Keeps Booming". The Intercept. Retrieved 6 March 2022.
[edit | edit source]