Hohoe Municipal District

From Wikipedia
Hohoe Municipal District
Districts of Ghana
CountryGhana Edit
CapitalHohoe Edit
Dem locate for de administrative territorial entity insydVolta Region Edit
Coordinate location7°9′9″N 0°28′36″E Edit
Dey share bother plusAfadzato South District, Biakoye District Edit
Map

Hohoe Municipal District be one of de eighteen districts wey dey Volta Region, Ghana[1]. Originally dem create am as ordinary district assembly in 1988, den tyms dem dey call am Hohoe District, till dem raise am go municipal district assembly level for 29th February 2008 take come Hohoe Municipal District. But for 28th June 2012, dem tear de south part of de district take make Afadzato South District; way the remaining side be de Hohoe Municipal District. De district dey the northern part for Volta Region, wey Hohoe be de capital town.

Reference[edit | edit source]

  1. http://hohoe.ghanadistricts.gov.gh/