Hohoe

From Wikipedia
Hohoe
town
CountryGhana Edit
Capital ofHohoe Municipal District Edit
Dem locate for de administrative territorial entity insydHohoe Municipal District Edit
Located in time zoneCoordinated Universal Time Edit
Coordinate location7°8′57″N 0°28′29″E Edit
Dey share bother plusTogo, Afadzato South District, Kpando Municipal District, Jasikan District, Biakoye District Edit
Map

Hohoe Municipal be one of de administrative districts for Volta region wey dey Ghana. Dem carve am from de former Kpando District. Legislative Instrument (L.I. 2072) of 2012 wey establish am. De municipality get 1,172 km² of total land area, wey 5.6 per cent be de land area of de region. E dey share border plus de Republic of Togo wey dey east, wey dey form Ghana ein international border; for de southeast be de Afadzato district den southwest be Kpando Municipality; for de north be Jasikan district; den de northwest be de Biakoye districts.[1] ein capital, Hohoe, be about 78 km from Ho, de region ein capital den 220 km from Accra, de national capital. Hohoe Municipality ein population,[2] according to de 2010 Population and Housing Census,[3] be 167,016 wey 7.9 per cent dey represent de total population of Volta Region. E dey comprise 52.1 per cent females den 47.9 percent males.[1]

Major areas[edit | edit source]

Alavanyo-Dzogbedze, Alavanyo-Deme, Alavanyo Agorme, Alavanyo-Kpeme, Alavanyo-Wudidi, Alavanyo-Agorxoe, Alavanyo-Abehenase, Gbi-Bla, Gbi-Kpeme, Gbi-Godenu Gbi-Abansi, Gbi-Wegbe, Kpoeta, Gbi-Atabu, Gbi-Kledzo, Gborxome, Blave, Kitikpa, Lowcost, Segbedeme, Likpe, Lolobi, Bayika, Fodome, Torkorni.

Education[edit | edit source]

Chaw private den public basic schools dey Hohoe insyd. List of educational institutions for Hohoe insyd be:

Tertiary institutions[edit | edit source]

Secondary education[edit | edit source]

  • Hohoe EP Senior High School.
  • Likpe Senior High School
  • Alavanyo Senior High Technical School
  • Akpafu Senior High Technical School
  • Agate Senior High School
  • Afadjato Senior High Technical School
  • St. Mary's Seminary/Senior High School

Tourism   [edit | edit source]

De Hohoe Municipality be home of tourism wey be potential capable say e go transform ein economy, den ein overall contribution to national income if dem harness am fully. E get beautiful landscapes, chaw eco-tourism sites wey make am one of de most important tourist areas for de country insyd. De Hohoe Municipality get de following marked tourism features:[7][8]

i. De highest peak for Ghana insyd Mount Afadja (Afadjato) wey dey locate between Liati Wote den Gbledi communities

ii. De highest waterfall for West Africa insyd – Wli Waterfall wey dey locate for Wli.

iii. Tsatsadu Waterfall wey dey locate for Alavanyo

iv. Tagbo Waterfall wey dey locate for Liati Wote

v. Wadjakli Waterfall wey dey locate for Likpe Todome

vi. De most wonderful ancient old iron mines for Akpafu –Todzi  

vii. De four ancestral caves wey dey locate for Likpe-Todome

References[edit | edit source]

  1. 1.0 1.1 2010 Population and Housing Census. Ghana Statistical Service. 2010.
  2. http://hohoe.ghanadistricts.gov.gh/
  3. https://statsghana.gov.gh/gssmain/fileUpload/pressrelease/2010_PHC_National_Analytical_Report.pdf
  4. https://web.archive.org/web/20221003011903/https://teresco.edu.gh/index.php/about-us-2/
  5. https://franco.edu.gh/contact/
  6. https://web.archive.org/web/20220920171212/https://mtshohoe.edu.gh/contact/
  7. https://visitghana.com/attractions/volta-region-1/
  8. https://www.graphic.com.gh/features/features/hohoe-municipality-endowed-in-tourism-but-little-investment.html