Jema

From Wikipedia
Jema
town
CountryGhana Edit
Dem locate for de administrative territorial entity insydBono East Region, Kintampo South District Edit
Coordinate location7°53′47″N 1°46′22″W Edit
AuthorityKintampo South District Edit
Map

Jema be de administrative capital for Kintampo-South District insyd for de Bono East Region for Ghana. E get population dem estimate for about 7,868 wey de total district population dey 93,600.[1] Dem know de town for Jema High School.[2] De school be de second cycle institution per for de district insyd.

De Government Hospital for de district dey Jema. Mansie, Amoma, Anyima den Apesika, be communities wey dey de district insyd wey sanso get Health Centers. De district get one Rural Bank, wey ebe agency for de Kintampo Rural Bank. De Bank dey Jema.[3] Agriculture be dema major occupation wey yams, maize, cassava be sam of dema major crops dem dey produce den cash crops lyk cashew den mangoes.[4] Jema get weekly market day wey ebe Tuesdays.

References[edit | edit source]

  1. https://www2.statsghana.gov.gh/nada/index.php/catalog/51
  2. https://www.modernghana.com/GhanaHome/regions/schools.asp?menu_id=6&sub_menu_id=310&gender=&s=a
  3. https://web.archive.org/web/20230323211300/https://www.kintamporuralbank.org/about-us
  4. https://farmersreviewafrica.com/60000-cashew-seedlings-distributed-to-jema-farmers-in-ghana/