Kaakie

From Wikipedia
Kaakie
human
Sex anaa genderfemale Edit
Country wey e be citizenGhana Edit
Name in native languageGrace Kaki Awo Ocansey Edit
Given nameGrace Edit
Family nameOcansey Edit
Date of birth28 March 1991 Edit
Place dem born amDansoman Edit
Languages dem dey speak, wrep anaa signEnglish, Ghanaian Pidgin English, Ga, Jamaican Patois Edit
Occupationmusician, midwife Edit
Field for worknurse Edit
Educate forAchimota School, University of Ghana, Anglia Ruskin University, St Martin de Porres School Edit
Work period (start)2012 Edit
Instrumentvoice Edit
Member ofScripture Union Edit
Genredancehall Edit
Award dem receiveGhana Music Awards Edit

Grace Kaki Awo Ocansey (dem born am March 28, 1991), popularly she be known as Kaakie, be Ghanaian dancehall artist.[1][2] She sign ein first record deal plus Xtra Large Music.[3] Kaakie be music lover de time wey she dey grow wey she san dey tie chaw different genres of music wey she do chaw karaoke versions for de ones wey she dey cherish. At de university, opportunity come wey she for feature for one of de reality shows for TV top wey dem dey bell am “Stars Of The Future”. She dey part of de singing competition wey run for Ghanaian TV top for weeks; but unfortunately, dem evict am along de way (dem rate am 5th). From der, she come meet plus renowned Ghanaian Sound Engineer/Executive Producer, JMJ Baby (Joshua Raphaelson) – Courtesy Charter House – wey she sign to ein record label – XTRA LARGE MUSIC.[4]

Ein education[edit | edit source]

Kaakie get ein basic education for St. Martin De Porres Basic School wey Dansoman insyd, she continue go Achimota School wey na she be member for de Scripture Union.[5] Kaakie dey zuk BSc Midwifery degree from de University of Ghana.[6] She earn ein Master's degree from de Anglia Ruskin University for 2019 insyd.[7]

Ein life matter[edit | edit source]

Kaakie marry for traditional ceremony insyd for January 2, 2020.[8]

Ein awards den nominations[edit | edit source]

KORA Awards[edit | edit source]

Year Recipient/Nominated Word Award Result
2016 Kaakie Best Promising Female Artiste Dem nominate am

Ghana Music Awards[edit | edit source]

Year Nominee / work Award Result
2013[3] Ein body Reggae den Dancehall Artiste for fe Year Chop
Ein body Fresh Artiste for de Year Chop
2017[9] Ein body Best Reggae/Dancehall Song for de Year Dem nominate am

BASS Awards[edit | edit source]

Year Nominee / work Award Result
2013 Herself Best Female Vocalist Chop

References[edit | edit source]

  1. https://www.graphic.com.gh/entertainment/showbiz-news/hold-on-i-m-coming-kaakie.html
  2. https://www.graphic.com.gh/entertainment/showbiz-news/kaakie-back-with-roof-is-on-fire.html
  3. 3.0 3.1 http://bigx.com.gh/kaakie/
  4. https://web.archive.org/web/20180730202735/http://www.koraawards.com/en/music/biography-kaakie/
  5. https://www.ghanaweb.com/person/Kaakie-1252
  6. https://www.ghanaweb.com/GhanaHomePage/entertainment/Nursing-is-Kaakie-s-backup-plan-Samini-329815
  7. https://ghanaguardian.com/dancehall-diva-kaakie-bags-masters-degree-from-uk-university
  8. https://www.classfmonline.com/entertainment/Kaakie-ties-the-knot-9367
  9. https://citifmonline.com/2017/02/nominees-for-2017-vgma-named/