Jump to content

Kente cloth

From Wikipedia
kente cloth
Subclass ofwoven fabric Edit
Ein locationAshanti Region Edit
Made from materialsilk, cotton, rayon Edit
Fabrication methodstripweave Edit
Intangible cultural heritage statusNational Register – Intangible Cultural Heritage of Ghana Edit
Has patterngeometric pattern Edit

Kente be Ghanaian textile wey dem take demma hand-woven strips do from silk den cotton . As you check history insyd de fabric Dem wear am like toga-like fashion for royalty for Ewe and Akan people. De Ashanti Oral tradition talk say e cam from Bonwire wey dey Ashanti Region for Ghana. For Modern day Ghana, Kente wearing be for special occasions as de Kente brand wey master weavers dey do dey high demand. Kente dey parts of Togo den Ivory Coast as Ewe and Akan people dey der dey wear am.


As the kente cam make popularr cloth patterns, production of mass-produced prints wey get kente patterns cam make popular for West Africa, den for whole of Africa. Globally, Dem dey use de design print for academic stoles for graduation ceremonies

Kente cloth, the traditional or national cloth for Ghana, is worn by the Akan
A man dey wear the kente cloth

Etymology[edit | edit source]

Ashanti king Prempeh II wearing kente

Kente dey cam from de work Kenten for Asante dialect in Akan language mean "basket". As dis dey like basket-like pattern. For Ghana insyd, de Akan ethnic dey refer to Kente as nwentoma, wey dey mean "woven cloth".Ashanti folklore get story wey dey talk say weavers invent Kente as Dem see Anansi the spider do ein patterns.

Kente Weaver for Adum Street in Kumasi, Ashanti Empire, 1819

Controversy[edit | edit source]

Congressional Democrats wearing kente cloth, June 2020.

References[edit | edit source]