Ketu North Municipal District

From Wikipedia
Ketu North Municipal District
Districts of Ghana
Inception2008 Edit
CountryGhana Edit
Dem locate for de administrative territorial entity insydVolta Region Edit
LocationVolta Region Edit
Coordinate location6°12′47″N 0°58′16″E Edit
Map

Ketu North Municipal District, people san dey bell am Ketu-Dzigbe Municipal District, be one of de eighteen districts wey dey Volta Region, Ghana. Na first ebi part of den times Ketu District on 10th March 1989, wey dem create am from den times Anlo District Council, wey dem come tear de northern side take make Ketu North District on 29th February 2008[1], wey de side wey remain be Ketu South District. Lata dem raise am go municipal district assembly status on 15th March 2018 take make Ketu North Municipal District. The municipality dey the southeast part of the Volta Region wey Dzodze be de capital town

Towns[edit | edit source]

Aside Dzodze wey be de capital den the administrative centre, de district get other villages den towns:

  • Adrume
  • Agowodome
  • Afife
  • Dekpor-Horme
  • Dekpor Yia
  • Devego
  • Ehie
  • Ehihorme
  • Kasu
  • Kave
  • Kporkuve
  • Ohawu
  • Penyi
  • Tadzewu
  • Weta
  • Xife
  • Atiteti
  • Avalavi
  • Klenorma

Reference[edit | edit source]

  1. https://www.ghanaweb.com/GhanaHomePage/NewsArchive/artikel.php?ID=140098

External links[edit | edit source]

Ketu North Official Website