Ketu South Municipal District

From Wikipedia
Ketu South Municipal District
Districts of Ghana
CountryGhana Edit
Dem locate for de administrative territorial entity insydVolta Region Edit
LocationVolta Region Edit
Coordinate location6°6′3″N 1°8′53″E Edit
Map

Ketu South Municipal Assembly formerly Ketu South District, be one of de eighteen districts wey dey Volta Region, Ghana[1]. Na first ebe part of den times Ketu District on 10th March 1989, wey dem create am from den times Anlo District Council, wey dem come tear de northern side take make Ketu North District on 29th February 2008, wey de side wey remain be Ketu South District. Lata dem raise am go municipal district assembly status on 28th June 2012 take make Ketu South Municipal District. De municipality dey de southeast part of de Volta Region wey Denu be de capital town

Geography[edit | edit source]

Togo dey de east side give de district, wey Gulf of Guinea dey de south, Keta Municipal District dey de west wey Ketu North Municipal District dey de north[2]

Settlement[edit | edit source]

De place wey bunch people dey for de district insyd be Aflao, Avoeme, Klikor, Pernyi den Agbozume. Other places be Salakope, Adina, Denu, Sonuto, Blekusu, Adafienu, Nogokpoe, Agavedzi den Amutsinu

Elections[edit | edit source]

For de 2016 general elections, dem list de constituency as de topmost one by voter populations plus 141,698 registered voters[3]

References[edit | edit source]

  1. https://www.myjoyonline.com/ketu-south-dce-accused-of-bias-in-assembly-elections/
  2. https://web.archive.org/web/20141008092837/http://ketusouth.ghanadistricts.gov.gh/?arrow=atd&_=122
  3. https://citifmonline.com/2016/11/top-10-constituencies-by-voter-population-infographic/