Emmanuel Kwesi Danso Arthur Junior (dem born am 18 December 1994), known professionally as Kwesi Arthur, be Ghanaian rapper, singer den songwriter wey komot from Tema, Ghana. He rise to fame for 2017 insyd plus ein hit single “Grind day” wey receive widespread acclaim wey he co-sign from rap heavyweights Sarkodie and Medikal.[1][2] For 2019 insyd, hin second EP Live from Nkrumah Krom Vol II garnered more than 2 million streams for de first week insyd of hin release.[3]
Arthur chop chao accolades, wey dey include Rapper of de year den Hip Hop Song of de year at de Vodafone Ghana Music Awards as well as a Viewer’s Choice Best International Act nomination at de 2018 BET Awards. He come turn de second Ghanaian rapper wey BET Hip Hop Awards Cypher after dem nominate Sarkodie for 2019 insyd.[4]
Dem born Kwesi Arthur for 18th December, 1994 for Tema insyd. Dem raise am for Tema Community insyd, wey he be de second of four children plus bro dem dey bell Dayonthetrack, he sanso be musician. After he plete ein high school education for Temasco for 2013 insyd,[5] Kwesi ein plans say he go further ein education go study Psychology den Law for University of Ghana come to standstill sake of lack of funds. Dis make de rapper make he consider job offer as security guard for Tema insyd.[6] Although dem accept am for de security job, Kwesi decide say he go pursue ein music career for sum local recording studio. Here nu, he make deal plus de recording studio ein owner he go learn music production den record for free: in exchange, Arthur go perform menial tasks for de studio like he go sweep den do general maintenance. For 2016 insyd, he meet management wey komot Ground Up Chale, wey be social media movement give young artists for West Africa insyd, wer he record ein hit record Grind day for dema studios year later.[7]