Mariama Owusu

From Wikipedia
Mariama Owusu
human
Sex anaa genderfemale Edit
Date of birth1954 Edit
Place dem born amBeposo Edit
Languages dem dey speak, wrep anaa signEnglish, Twi Edit
Occupationjudge Edit
Position dem holdnational supreme court judge, Justice of the Supreme Court of Ghana Edit
Educate forT.I. Ahmadiyya Senior High School, Kumasi Edit
Work period (start)1990 Edit

Mariama Owusu be Ghanaian jurist. She be de current judge of de Appeal Court, dem nominate am as Supreme Court Judge for November 2019 insyd wey dem vet am for 9 December 2019 insyd.[1] Dem swear am in for 17 December 2019 insyd. Prior to ein appointment, she serve for de bench for thirty-eight (38) years.[2]

Ein Early life den Education[edit | edit source]

Mariama Owusu dey cam from Beposo wey dey Ashanti Region of Ghana. She get ein secondary education for T.I. Ahmadiyya Secondary School wey dey Kumasi (T.I. Amass) from Form One go Upper Six.

Ein Career[edit | edit source]

She start dey serve for de bench as District Magistrate from 1990 go 1992. She cam turn Circuit Court judge for 1992 insyd wey she serve for dat capacity till 2000 insyd wey dem make am High Court judge. For 2003 insyd, dem appoint am as de supervising High Court judge for Sunyani till 2005. She remain High Court judge till 2006 insyd wey she sit for de Court of Appeal. Na she be justice of de Court of Appeal till ein nomination for de role of Supreme Court Judge for November 2019 insyd.[3] Dem swear am in office for 17 December 2019 insyd.[2]

Owusu serve as de president of de Ghana Chapter of de International Association of Women Judges for sam period of four years. She san serve as member of de Ethics Committee of de Judicial Service. From 2010 go 2014, na she be member of de Performing Assets Committee, Judicial Service.[3]

Na she be part of sam seven-member panel wey do de hearing of de 2020 election petition by John Mahama against De Electoral Commission of Ghana den Nana Akufo-Addo.[4]

References[edit | edit source]

  1. https://www.myjoyonline.com/politics/2019/December-9th/live-update-parliament-vets-supreme-court-appointees.php
  2. 2.0 2.1 https://www.myjoyonline.com/news/2019/december-17th/apply-laws-without-fear-favour-akufo-addo-to-new-judges.php
  3. 3.0 3.1 https://www.graphic.com.gh/news/general-news/new-supreme-court-justices-take-office.html
  4. https://www.graphic.com.gh/news/general-news/cj-anin-yeboah-apau-et-al-sit-on-mahama-s-election-petition.html?template=ghananewsh&is_preview=on