Marian Asantewah Nkansah

From Wikipedia

Marian Asantewah Nkansah FGA be Ghanaian environmental chemist. Ein research work dey focus for how she go find solutions give environmental problems wey dey associate plus levels den fate of toxic substances wey dey include heavy/trace metals, persistent organic pollutants (POPs) den polycyclic aromatic hydrocarbons (PAHs) wey dey food, water, soil, rocks, sediments den oda environmental samples insyd. She san dey research for de interaction of dese pollutants plus each oda wey de environment insyd. For 2016 insyd, togeda plus sam scientists from de Kwame Nkrumah University of Science den Technology, she lead sam research wey de research make dem get confirmation say edible white clay dey pose potential cancer risk. She be de first scientist win de Fayzah M. Al-Kharafi Prize, wey be annual award wey dey recognise exceptional women scientists from scientifically den technologically lagging countries for 2016 insyd. She den Collins Obuah, anoda scientist from University of Ghana, be two scientist wey dem select say make dem attend de Lindau Nobel Laureate meeting for 2017 insyd. She be among five women recipients for developing countries of de OWSD-Elsevier Foundation Awards for 2021 insyd. She receive de 2022 Africa Role Model Overall Female Personality Award, wey dem induct am as Fellow of de Ghana Academy of Arts den Sciences de same year.

Ein Early life den Education[edit | edit source]

Dem born Nkansah for Ghana. Ebi Mary den Joseph Nkansah wey born am wey dem both be educationists. She get primary den secondary school education for St. Anthony's Experimental School wey dey Nkawkaw den St. Roses Senior High School wey dey Akwatia, respectively wey all san dey Eastern Region of Ghana. She san further ein education for Kwame Nkrumah University of Science den Technology wer she acquire bachelor's degree for chemistry insyd den master's degree for Environmental Chemistry insyd. She get PhD for Environmental Chemistry insyd from de University of Bergen wey dey Norway.

Ein Awards den Recognition[edit | edit source]

Dem recognise den award Nkansah secof ein work wey dey include:

  • Fellow of de Ghana Academy of Arts and Sciences
  • Affiliate of de African Academy of Sciences
  • Featured in de first-ever book on African Women in Science
  • Next Einstein Forum Fellow
  • 2016 - Winner of de Fayzah M. Al-Kharafi Prize
  • 2017 - Selected to attend Lindau Nobel Laureate meeting
  • 2017 - Selection to de Global Young Academy