Monica Amekoafia
Appearance
Monica Amekoafia
| Ein sex anaa gender | female |
|---|---|
| Ein country of citizenship | Ghana |
| Name wey dem give am | Monica |
| Ein date of birth | 1935 |
| Place dem born am | Alavanyo |
| Date wey edie | 24 June 1990 |
| Languages edey speak, rep anaa sign | English |
| Ein occupation | beauty pageant contestant |
Monica Amekoafia (dem born am 30 June 1934 – she die 24 June 1990) na she be Ghanaian den de winner of de first edition of Miss Ghana contest for 1957 insyd while she dey represent de Trans-Volta Togoland.[1] Na she be contestant Number 9. Ebe secof am wey dem bell Volta Region people Number 9.[2]
Na dem sanso unveil a statue for ein honour at Hohoe insyd de Volta Region of Ghana.[3]
References
[edit | edit source]- ↑ Twum, Chris (4 March 2011). "Miss Ghana@57". thechronicle.com.gh. Retrieved 2 July 2015.
- ↑ Akpablie, King Norbert (19 February 2015). "Be proud to be a Voltarian – Chief". citifmonline.com. Retrieved 2 July 2015.
- ↑ "Monica Amekoafia- The reason why Voltarians are called Number 9". ghanamuseum.com. Retrieved 2 February 2020.