Nsawkaw

From Wikipedia
Nsawkaw
human settlement
ContinentAfrica Edit
CountryGhana Edit
Dem locate for de administrative territorial entity insydTain District Edit
Located in time zoneUTC±00:00 Edit
Coordinate location7°52′0″N 2°19′0″W Edit
Map

Nsawkaw be town wey esanso be de capital of Tain district wey dey Bono Region for Ghana insyd.[1][2] Ebe de hometown for native people of Nsoko na ebe Hani Begho (we dey pronounce am Bew). Eget population of about 6000.

History dey teach say dat de people for Nsoko dey komot from hole wey dem settle first for Hani. Tradition further dey talk say during dema stay for Hani, ebe self-styled creator wey plus ein mummie wey dem bell am ASO to stay plus dem. Sooner dan later, ein mummie die wey na dem inform am (de self-styed creator) about de death, he exclaim say “Asoko”, wey dey mean say ASO gone, den eventually e cam turn Nsoko wey na dem Anglicized am Nsawkaw. Insyd 2018, de Omanhene for Nsawkaw be Okogyeaman Nana Duodu Ampem II.[3][4]

References[edit | edit source]

  1. "Brong Ahafo to be known as Bono Region". Graphic Online. Retrieved 2020-08-13.
  2. "Touring Brong Ahafo". touringghana. 28 August 2008. Archived from the original on 17 May 2012. Retrieved 7 March 2024.
  3. Yeboah, Isaac (18 November 2021). "Tain DCE visit chiefs of Nsawkaw traditional council". Modern Ghana. Retrieved 7 March 2024.
  4. Adjei, Sammy. "MP Cuts Sod For Development Projects In Tain Constituency | News Ghana". newsghana.com.gh. Retrieved 2022-11-16.