Paga
Country | Ghana ![]() |
---|---|
Edey de administrative territorial entity insyd | Kassena-Nankana West District ![]() |
Coordinate location | 10°59′32″N 1°6′48″W ![]() |

Paga be sam town wey dey Upper East Region for Ghana insyd, wey dey lie for north of Bolgatanga. Paga be de capital of Kassena Nankana West District, sam district wey dey Upper East Region insyd for de northern part of Ghana.[1] De town dey de Burkina Faso border top wey ebe 166 km south of Ouagadougou via de N5 highway, de main road wey dey link Ghana den Burkina Faso. De majority of de people of Paga be de Kassena tribe.
Dema Overview
[edit | edit source]Paga be known for ein sacred crocodile ponds,[2] wer chaw visitors dey make surprise say dem dey fi touch crocodile wey be alive.[3] Paga be sam small town wey dey Upper East Region insyd, wey eget population of about 10,000. However, de entire population of Paga – wey dey include ein outskirts – be ova 100,000. Most of de inhabitants be farmers of de Kassena ethnic group, wey dema settlements den familial dey tie stretch ova de colonial borders of Ghana go wat now dey bell am Burkina Faso. De idea of different nationalities dey mean little give dese people, wey dey see dema shared ancestry den ethnicity before wat be de recent concept of nationality anaa religion. Chaw Kassenas wey dey dis small town Paga be multilingual, wey dey speak dema native Kasem den English among oda languages.
Dema Tourist site
[edit | edit source]Paga crocodile pond.[4]
Dema Foundation
[edit | edit source]According to legend, ebe sam young man wey ein name be Naveh wey find Paga for c. 1400 insyd, wey sam crocodile save am as na he dey go hunting expedition. He lef ein village wey he go settle for de place wey dem now dey bell am Paga. De founder of de town, Naveh, as na he dey search for sam desirable place den settle, exclaimed 'Ayipaga' wey dey mean 'My eye be fixed for dis land top'. Dem start dey bell de place plus dat name 'Ayipaga', wey later dem shorten am go 'Paga'.[1]
References
[edit | edit source]- ↑ 1.0 1.1 Kassena Nankana West District Archived 2013-06-14 at the Wayback Machine
- ↑ "Paga Crocodile Pond". Ghana50. Archived from the original on 2011-09-30. Retrieved 2011-09-21.
- ↑ "Paga Historic Sites". Ghana Expeditions. 2007-09-07. Retrieved 2011-09-21.
- ↑ "The Paga crocodile pond - MyJoyOnline.com". www.myjoyonline.com (in American English). 2011-12-06. Retrieved 2023-01-28.
External links
[edit | edit source]- Pages with script errors
- Pages using the JsonConfig extension
- CS1 American English-language sources (en-us)
- Articles using generic infobox
- Populated places for Upper East Region insyd
- Pages plus maps
- Towns insyd Upper East Region
- Towns insyd Ghana
- Ghana
- Pages using Sister project links with wikidata namespace mismatch
- Pages using Sister project links with hidden wikidata
- Pages using the Kartographer extension