Bolgatanga

From Wikipedia
Bolgatanga
constituency of the Parliament of the Republic of Ghana, city, big city
Native labelBolgatanga Edit
ContinentAfrica Edit
CountryGhana Edit
Capital ofUpper East Region Edit
Dem locate for de administrative territorial entity insydUpper East Region, Bolgatanga Municipal District Edit
Located in time zoneCoordinated Universal Time Edit
LocationUpper East Region Edit
Coordinate location10°47′8″N 0°51′5″W Edit
Map

Bolgatanga (Frafra: Bɔlegataŋga), alias Bolga, ebe town den de capital for de Bolgatanga Municipality den Upper East Region of Ghana,[1][2] ebe adjacent de Burkina Faso border. Bolgatanga get ova 2,012 settlement den sam population of about 66,685 people.[3] Bolgatanga be 161 km (about 100 miles) go de north of Tamale. Bolgatanga dey lie for de Red Volta River Valley insyd (wey dey serve as sam major migration route of elephants), plus de White Volta River den de cliffs of de Gambaga Escarpment go de south of de town wey dey form de southern boundary of de Upper East Region.[4]

History[edit | edit source]

Ancient style wey dem take paint bungalow house for de suburb of Bolgatanga insyd

Dem get de name Bolgatanga (Bolbatanga) from de Guresi words bolba wey dey mean "migrants" den tanŋa wey dey mean "pyramid." Historically na Bolgatanga dey de southern terminus of de ancient Trans-Saharan trade route. De eastern route wey dem converge plus de Sahelian route, near Bolgatanga. Along de route, dem exchange handicrafts especially straw baskets, hats den fans, as well as leather goods, metal jewelry, den indigenous attires plus kola nuts den salt. De Upper East Region, wer Bolgatanga dey, ebe part of na wat dem know as Upper Region. Between 1902 den 1960 na de Northern Territory be British protectorate; dem separate am go de Northern den Upper Region for July 1, 1960 insyd. Dem apportion Upper Region go Upper East den Upper West Region for 1983 insyd.

De inhabitants of Bolgatanga migrate from Yoa, wey be sam community for de Kasena Nankana east municipal insyd. Apoka Kariyane lead de Tanzui De Apoka biisi's of Bukere, sam community for Bolgatanga insyd.

Communities wey dey Bolgatanga insyd - Atulbabiisi, Dagweom, Bukere, Soe, Yarigabiisi, Zuarungi, Poaliko, Tindaamoligo, Gumbiisi Zongo, Zongo.

Apoka-biisi ein clan Bukere, Apoka Kariyane lead community wey dey Bolgatanga.[5]

Transportation[edit | edit source]

Public transportation dey from Bolgatanga go major cities such as Accra, Kumasi, Mim, Ahafo, Cape Coast, Sunyani, Tamale, Tema, Ho, Wa, Elubo, Aflao, den Techiman.

Rickshaw dem cover be de most popular form of intracity transport wey popularly dem refer to as 'candoos'.[6][7] For de transportation of goods, dem dey use tricycle dem uncover wey popularly dem know as 'motor king'.[8]

Life for Bolgatanga insyd[edit | edit source]

Dem know Bolgatanga as centre of de Upper East Region, plus sam large central market. Apart from items wey dey elsewhere for Upper East Region insyd, dem dey make den sell de so-called "Bolga hats" for Bolgatanga insyd. Bolgatanga den ein surrounding suburbs san dey comprise de largest producers of leather goods, straw baskets, den smocks. De artists dey sell dema works for de Bolgatanga Market insyd, wey dem dey gbele every third day.[9] Museum dey de insyd, wey edey house objects of historical importance give de Upper East Region.Bolgatanga be known as de crafts.[9]

Weaving buskets for de Bolga market

Climate[edit | edit source]

Bolgatanga get hot semi-arid climate (Köppen climate classification BSh)

Climate data for Bolgatanga
Month Jan Feb Mar Apr May Jun Jul Aug Sep Oct Nov Dec Year
Average high °C (°F) 32.9

(91.2)

36.0

(96.8)

37.9

(100.2)

37.6

(99.7)

35.8

(96.4)

32.3

(90.1)

30.0

(86.0)

29.7

(85.5)

29.9

(85.8)

33.7

(92.7)

35.5

(95.9)

31.9

(89.4)

33.6

(92.5)

Average low °C (°F) 18.8

(65.8)

20.6

(69.1)

24.2

(75.6)

24.8

(76.6)

24.8

(76.6)

22.7

(72.9)

21.9

(71.4)

21.5

(70.7)

21.4

(70.5)

21.2

(70.2)

20.2

(68.4)

18.0

(64.4)

21.7

(71.0)

Average precipitation mm (inches) 5.1

(0.2)

5.1

(0.2)

18

(0.7)

25

(1.0)

56

(2.2)

94

(3.7)

140

(5.6)

210

(8.1)

120

(4.7)

38

(1.5)

7.6

(0.3)

5.1

(0.2)

720

(28.4)

Source: Meoweather.com[10]

Occupation & food[edit | edit source]

Farming be de main occupation for de people of Bolga. Dem dey engage for subsistence farming for millet, maize, guinea-corn, rice, beans, groundnuts, den sweet potatoes for rainy season insyd den irrigation farming of onions, tomatoes, den peppers for dry season insyd. Almost every farmer dey rear at least sam bird anaa animal.

De people of Bolga dema main food be Tuo Zaafi (TZ)[11] wey dem dey take millet dey do am, corn anaa Guinea millet flour plus leaf soup (beto), rice porridge.

Tourism[edit | edit source]

Architecture and sights of Bolgatanga[edit | edit source]

Schools in Bolgatanga[edit | edit source]

  • Bolgatanga Senior High School (mixed)
  • Bolgatanga Nursing Training College (mixed)
  • Bolgatanga Midwifery College
  • Bolgatanga Technical Institute
  • Bolgatanga Girls' Senior High School (Girls)
  • Zamse Senior High School (mixed)
  • Zuarungu Senior High School (mixed)
  • Zuarungu Nursing Training College
  • Bolgatanga Polytechnic

Bolgatanga Library[edit | edit source]

De Bolgatanga Library be notable design of award-winning American architect J. Max Bond, Jr., wey Le Corbusier influence am. Bond live for Ghana insyd for four years for de 1960s insyd.[9] Na de Bolgatanga library be ein first major project de tym wey he dey job give de national construction company. De design dey feature perforated walls den "umbrella"-shaped roof, so de structure dey remain cool den well ventilated.[9]

Paga crocodile ponds[edit | edit source]

Forty kilometers (about 25 miles) from Bolgatanga, be Paga, home give de sacred crocodile ponds.[9] Dis be purportedly de "friendliest" crocodiles for Ghana insyd, wey dem dey claim say de souls of de royal family dey stay for insyd. De crocodiles dey roam freely thru out de ponds, wey ebe unthinkable say anybro go fi harm dem.[9]

Bolgatanga Craft Village[edit | edit source]

Ebe art center wey dey showcase den sell woven baskets, smocks, hats, bags, leather works (bags, sandals), local den foreign beads, figurine dolls, sculptures, ceramics( bowls), local drums, art work wey komot Mali, Nigeria den chaw oda art works.

De municipal assembly construct am for 2003 insyd so say ego promote de cultural heritage of Ghana den Africa.

References[edit | edit source]

  1. "Upper East Regional Police Command acquires 3 motorbikes to increase patrols". Graphic Online. Retrieved 2021-05-20.
  2. Adeaga, Favour (2021-01-27). "The Upper East Region districts and their capitals in Ghana". Yen.com.gh - Ghana news. Retrieved 2023-09-16.
  3. "World Gazetteer online". World-gazetteer.com. Archived from the original on 2012-01-11.
  4. "Ghana » Upper East Region » Bolgatanga Municipal". Bolga.ghanadistricts.gov.gh. 2014-03-12. Archived from the original on 2014-04-19. Retrieved 2014-04-18.
  5. "Apoka Karenyanne one of the Warrior Queen of Northern Part of Ghana , West Africa". KonkonsahGH. Retrieved 2023-09-16.
  6. "Tricycle operators urged to comply with traffic regulations - A1 Radio Bolgatanga". 2021-12-22. Retrieved 2023-09-19.
  7. "Bolga Cando drivers mull over increment in transport fares - A1 Radio Bolgatanga". 2022-05-11. Retrieved 2023-09-19.
  8. "Feature: Authorities must focus on training tricycle operators - A1 Radio Bolgatanga". 2022-05-03. Retrieved 2023-09-19.
  9. 9.0 9.1 9.2 9.3 9.4 9.5 "Upper East Region Attractions - Ghana Tourism Homepage". Touringghana.com. Archived from the original on 2014-03-17. Retrieved 2014-04-18.
  10. "Bolgatanga Weather Averages". Meoweather. 2013. Retrieved 21 June 2013.
  11. "How To Prepare Tuo Zaafi And Ayoyo Stew In Ghana. » My Recipe Joint". Retrieved 2023-09-16.