Sekondi Takoradi Metropolitan Assembly be one of de fourteen districts insyd Western Region, Ghana.[1][2] Originally na ebe formerly part of de then-larger Shama Ahanta East Metropolitan District insyd 1988, wich na dem create from de former Sekondi Takoradi Metropolitan Authority Council, til na dem split off de eastern part of de district make dem create Shama District for 29 February 2008; thus de part wey remain dem rename as Sekondi Takoradi Metropolitan District. However for 15 March 2018, na dem split off de western part of de district make e cam turn Effia Kwesimintsim Municipal District; thus, de part wey remain na dem retain am as Sekondi Takoradi Metropolitan District. De metropolis dey locate insyd de southeast part of Western Region wey e get Sekondi-Takoradi as ein capital town.