Western Region (Ghana)
Country | Ghana ![]() |
---|---|
Capital | Sekondi-Takoradi ![]() |
Edey de administrative territorial entity insyd | Ghana ![]() |
Located in time zone | Greenwich Mean Time ![]() |
Coordinate location | 5°30′0″N 2°30′0″W ![]() |
Dey share bother plus | Western North Region, Central Region ![]() |

De Western region, dey locate insyd south Ghana,[1] dey spread from de Ivory Coast (Comoé District) insyd de west to de Central region insyd de east, wey dey include de capital den large twin city of Sekondi-Takoradi for de coast, coastal Axim, den a hilly inland area wey dey include Elubo. E dey include Ghana ein southernmost location, Cape Three Points, wer na dem discover crude oil for commercial quantities insyd June 2007. De region dey cover an area of 13,842 km2, wey na e get a population of 2,060,585 for de 2021 Census.[2][3] E get a coastline wey dey stretch from South Ghana ein border plus de Ivory Coast to de boundary plus de Central region for de east.[2][4]
Tourism
[edit | edit source]De largest rivers be de Ankobra River, de Bia River, den de Pra River insyd de east, plus de Tano River wey dey partly form de western national border. De area be known for de UNESCO World Heritage Site, de village of Nzulezo dem build entirely for stilts den platforms top over water[5] den de Ankasa Protected Area. Der be a series of imposing Portuguese, Dutch, British, den Brandenburgian forts along de coast, dem build from 1512 dey go.
De region be an Akan region wey comprise Wassa, Ahanta, den Nzema. Wassa be de largest tribe insyd de region. However, de popular language dem dey speak insyd de region be Fanti. De Western region dey boast of chaw beaches den mining companies. De popular Ghana Gold fields mine dey locate insyd de region for Tarkwa.
Education
[edit | edit source]De Western region get chaw post-secondary schools, wey dey include teachers' den nursing colleges, den two universities--University of Mines and Technology (insyd Tarkwa) den Takoradi Technical University (dem formerly know as Takoradi Polytechnic).
Administrative divisions
[edit | edit source]Before de regional demarcation insyd December 2018,[6][7] na de region get 23 MMDA's (dem make up of 1 Metropolitan, 11 Municipal den 11 Ordinary Assemblies). Der fore, as part of dis reorganisation, nine MMDA's (those insyd bold den asterisks below, wich na dem be 3 Municipal den 6 Ordinary Assemblies) na dem komot dem from de Western region wey dem form am into a new Western North region plus ein new capital for Wiawso.
De political administration of de region be thru de local government system. Under dis administration system, na dem divide de region into 14 MMDA's (dem make up of 1 Metropolitan, 8 Municipal den 5 Ordinary Assemblies). Each District, Municipal anaa Metropolitan Assembly, be administered by a Chief Executive, wey dey represent de central government buh dey derive authority from an Assembly wey be head by a presiding member dem elect from among de members demaselves. De current list be as follows:

# | MMDA name | Capital | MMDA type | Population
census 2010[3] |
Population
projection 2019[3] |
---|---|---|---|---|---|
1 | Ahanta West | Agona Nkwanta | Municipal | 106,215 | 139,188 |
- | Aowin* | Enchi | Municipal | 117,886 | 154,661 |
- | Bia East* | Adabokrom | Ordinary | 27,393 | 37,108 |
- | Bia West* | Essam | Ordinary | 88,939 | 111,355 |
- | Bodi* | Bodi | Ordinary | 53,314 | 68,055 |
2 | Ellembelle | Nkroful | Ordinary | 87,501 | 114,441 |
3 | Jomoro | Half Assini | Municipal | 150,107 | 194,808 |
- | Juabeso* | Juaboso | Ordinary | 58,435 | 77,678 |
4 | Mpohor | Mpohor | Ordinary | 42,923 | 55,678 |
5 | Nzema East | Axim | Municipal | 60,828 | 80,480 |
6 | Prestea-Huni Valley | Bogoso | Municipal | 159,304 | 207,237 |
- | Sefwi-Akontombra* | Sefwi Akontombra | Ordinary | 82,467 | 108,266 |
- | Bibiani/Anhwiaso/Bekwai* | Bibiani | Municipal | 123,272 | 160,844 |
- | Sefwi-Wiawso* | Wiawso | Municipal | 139,200 | 182,510 |
7 | Sekondi-Takoradi | Sekondi | Metropolitan | 559,548 | 726,905 |
8 | Effia-Kwesimintsim | Kwesimintsim | Ordinary | N/A | N/A |
9 | Shama | Shama | Ordinary | 81,966 | 105,173 |
- | Suaman* | Dadieso | Ordinary | 20,529 | 27,832 |
10 | Tarkwa-Nsuaem | Tarkwa | Municipal | 90,477 | 117,550 |
11 | Wassa Amenfi Central | Manso Amenfi | Ordinary | 69,014 | 89,703 |
12 | Wassa Amenfi East | Wassa-Akropong | Municipal | 83,478 | 108,272 |
13 | Wassa Amenfi West | Asankragua | Municipal | 92,152 | 120,643 |
14 | Wassa East | Daboase | Ordinary | 81,073 | 105,163 |
Total | 2,376,021 | 3,093,201 |
Famous native citizens
[edit | edit source]Famous native citizens of Western region | ||
---|---|---|
# | Citizen | Settlement |
1 | Samuel Inkoom | Sekondi-Takoradi |
2 | Nadia Buari | Sekondi-Takoradi |
3 | Boris Kodjoe | Sekondi-Takoradi |
4 | John Atta Mills | Tarkwa |
5 | Kwame Nkrumah | Nkroful |
6 | Anton Wilhelm Amo | Axim |
7 | Joseph Boahen Aidoo | Wassa Afransie |
8 | Kofi Kinaata | Takoradi |
9 | Gyedu-Blay Ambolley | Sekondi-Takoradi |
10 | Godfried Gambrah | Sekondi-Takoradi |
11 | Kwame Nkrumah | Nkroful (Nzema people) |
References
[edit | edit source]- ↑ "Betway extends support to Volleyball Teams in the Western and Western North Regions". Citi Sports Online (in American English). 2021-05-21. Retrieved 2021-05-21.
- ↑ 2.0 2.1 Modern Ghana (2024-01-01). "Ghana Western Region".
- ↑ 3.0 3.1 3.2 Ghana Statistical Service
- ↑ Ndetei, Chris (2018-01-31). "Western Region of Ghana Districts and Capitals". Yen.com.gh - Ghana news. (in English). Retrieved 2024-11-26.
- ↑ "UNESCO Listed World Heritage Properties". Ghana Museums and Monuments Board (in American English). Retrieved 2023-07-25.
- ↑ Kaledzi, Isaac (26 June 2019). "Ghana: Six new regions created after a referendum". Africa Needs. Retrieved 18 December 2019.
- ↑ "Western". GhanaDistricts.com. Archived from the original on 18 January 2013. Retrieved 15 January 2013.
- ↑ "geohive.com". www42.geohive.com. Retrieved 2023-01-11.
External links
[edit | edit source]