University of Health and Allied Sciences

From Wikipedia

De University of Health and Allied Sciences (UHAS) be public university wey dey Ho for Volta region of Ghana. UHAS be one of de young universities for Ghana inside. Dem start dey operate am for September 2012, wen dem admit 154 students wey be de first batch.