Wa Naa's Palace

From Wikipedia
Wa Naa's Palace
palace
CountryGhana Edit
Dem locate for de administrative territorial entity insydUpper West Region Edit
LocationWa Edit
Coordinate location10°3′49″N 2°30′2″W Edit
Map
Palace ein pillars

Wa Naa's Palace be house give de King of de Wala people wey dem be de majority for Wa wey dey Upper West Region of Ghana. Edey de heart of de town den home give de entire family, palace staff den officials of de kingdom. Ebe place for cultural, political, religious den social importance give local people.[1][2][3] For de palace insyd, de chief dey tap for either sam skin of lion anaa antelope top wey odas dey tap for cow anaa sheep skin top.[4]

Ein Features[edit | edit source]

Dem make de building from traditional mud-brick Sudano-Sahelian architecture.[5] De architectural style be combination of forms den influences from Moorish architecture den Sahel-Sudan according to sam sources. Dem dey claim say few historic earthen buildings of dis nature remain for Upper West region secof inadequate skilled artisans wey de dey hia den take maintain de building.[1][6][7][8]

Ein History[edit | edit source]

Historians dey claim say Wa menners migrate from Sudan wey dey northern part of Africa insyd. Na dem mostly be nomadic menners wey na dem dey travel for miles go feed demma livestock. Afta say dem settle for demma present land, dem install sam king wey dem lead go de creation of Wa Naa Title plus Wa Naa as supreme leader of de people. Dem dey claim say for 19th century insyd, ebe sundried mud-brick walls den Y-shaped wooden columns wey dem take build de building so say ego support de flat roofs of sam bush-pole framework wey dem cover plus mud. Dem build de place so say ego prevent enemy attacks den weapons if incase dem dey want attack dem. Esana be grave site give former kings wey dem dey burry dem for front of de palace.[1][6][9][10]

Demma Partnership[edit | edit source]

For 2009 insyd, World Monuments Fund collaborate plus Ghana Museums den Monuments Board so say dem go think of means for how dem go fi preserve de Y-shaped structure. Na dem dey claim say ebe one of de 'finest' den last remains of ancient architectural buildings wey dem preserve.[4] Dem plete dis project for 2012 insyd.[6]

References[edit | edit source]

  1. 1.0 1.1 1.2 "Wa Naa's Palace". World Monuments Fund. Retrieved 2020-08-11
  2. Jetsanza.com, Akesse Sanza | (2019-10-25). "Palaces in Ghana: Wa Naa's Palace". Jetsanza.com. Retrieved 2020-08-11
  3. Online, Peace FM. "Wa-Naa Endorses Goosie Tanoh To Lead NDC In 2020". Peacefmonline.com – Ghana news. Retrieved 2020-08-11
  4. 4.0 4.1 "Ghana Month Series: Iconic Wa Naa Palace - MyJoyOnline.com". www.myjoyonline.com. Retrieved 2021-03-26
  5. asa (2018-01-31). "Palace of the Wa Naa, Wa, Ghana". website. Retrieved 2020-08-11
  6. 6.0 6.1 6.2 Jetsanza.com, Akesse Sanza | (2019-12-02). "Wa Naa's Palace: A Brief History". Jetsanza.com. Retrieved 2020-08-11
  7. "Wa Naa Palace". Ghana-Net.com. Retrieved 2020-08-11
  8. "Palace of the Wa Naa". Afro Tourism. 2015-07-22. Retrieved 2020-08-11
  9. "Wa Naa's Palace – 2020 All You Need to Know BEFORE You Go (with Photos)". Tripadvisor. Retrieved 2020-08-11
  10. "Wa Naa's Palace – FIANDAD GHANA LIMITED". Retrieved 2020-08-11