Upper West Region

From Wikipedia
Upper West Region
regions of Ghana
ContinentAfrica Edit
CountryGhana Edit
CapitalWa Edit
Dem locate for de administrative territorial entity insydGhana Edit
Coordinate location10°20′0″N 2°15′0″W Edit
Dey share bother plusUpper East Region, North East Region, Savannah Region Edit
Map

De Upper West Region of Ghana dey locate for de north-western corner of Ghana[1] wey Upper East Region dey border am for de east, Northern Region for de south den Burkina Faso for de west den north. De Upper West regional capital den largest settlement be Wa. De then Head of State, Flight-Lieutenant Jerry Rawlings wey create de Upper West for 1983 insyd under de Provisional National Defense Council (PNDC) military regime insyd. Dem carve de area out of de former Upper Region, wey now be de Upper East Region. For about thirty-five years, e remain de youngest region of Ghana til 2018 wen de Nana Addo Dankwa Akufo-Addo government create six more regions; hence increase de total number of administrative regions for de country insyd go sixteen.

Tourism[edit | edit source]

De Wechiau Hippopotamus Sanctuary dey locate southwest of Wa, along de Black Volta River wey dey de Wa West District. De Gwollu Wall wey dey de Sissala District dey serve as de hometown of one of Ghana ein past presido - Dr. Hilla Limann.[2]

Cuisine[edit | edit source]

De staple food of de people of de Upper West Region be sao anaa Tuo Zaafi for de local dialect insyd, wey often dem dey abbreviate am TZ anaa T-Zed for English insyd.[3]

Economy[edit | edit source]

De major economic activity of de Upper West Region be agriculture. Crops grown wey dey include corn, millet, peanuts, okra, shea tree, den rice. Dem dey raise sheep, goats, chickens, pigs den guinea fowl for meat den eggs. Secof de region ein dry season be long, e dey extend roughly from October go May, chaw people dey leave de region go job for de southern part of Ghana for at least part of de year.

Sports[edit | edit source]

  • All Stars FC, Premier League Football

Administrative divisions[edit | edit source]

# MMDA Name Capital MMDA Type Population
1 Daffiama-Bussie-Issa Issa Ordinary
2 Jirapa Jirapa Municipal
3 Lambussie-Karni Lambussie Ordinary
4 Lawra Lawra Municipal
5 Nadowli-Kaleo Nadowli Ordinary
6 Nandom Nandom Municipal
7 Sissala East Tumu Municipal
8 Sissala West Gwollu Ordinary
9 Wa East Funsi Ordinary
10 Wa Municipal[4] Wa Municipal
11 Wa West Wechiau Ordinary

Notable natives[edit | edit source]

Prominent den famous citizens of Upper West Region dey include:

  • President Dr. Hilla Limann wey komot Gwollu,
  • Al-Haji Amin Amidu Sulemana wey komot Jawia
  • Kuoro E. K. Mumuni Dimbie wey komot Wallenbelle
  • Hon. Bede Ziedeng wey komot Lawra
  • Cardinal Peter Poreku Dery wey komot Nandom,
  • Peter Nanfuri wey komot Jirapa,
  • Kwesi Nyantakyi wey komot Wa,
  • Samini wey komot Wa-Sombo,
  • Wiyaala wey komot Funsi
  • Naa Polku Konkuu Chiir wey komot Nandom
  • Naa (Dr.) Puore Puobe Chiir wey komot Nandom
  • Rear Admiral Chemogoh Kevin Dzang (MSG) wey komot Nandom
  • Benjamin Kunbuor wey komot Nandom,
  • Rt. Hon. Alban Sumana Kingsford Bagbin wey komot Sombo
  • Former Deputy Regional Minister Kale Cezario
  • Lawyer Wahid Bampuori-Iddrisu wey komot Wa
  • Ambrose Dery wey komot Nandom
  • Chief Simon Diedong Dombo wey komot Jirapa
  • Justice Yonni Kulendi wey komot Issa
  • Sangu Delle wey komot Nandom
  • Maazu Dramani Bayuoni wey komot Tumu
  • Hon.Dr.Rashid Pelpuo wey komot Wa
  • Prof. Frederick McBagonluri
  • Dr. Samad Dimbie wey komot Wallenbelle
  • Dr. Frederick Dudimah wey komot Sakai

Festivals of de Upper West Region[edit | edit source]

Festivals wey dey take place for de Upper West Region insyd dey include:[5]

  • Damba Festival
  • Dumba Festival
  • Paaragbiele Festival
  • Kobine Festival
  • Kakube Festival
  • Gologo/Golib Festival
  • Fao Festival
  • Samanpiid Festival
  • Feok Festival
  • Adaakoya Festival
  • Kuure Festival
  • Tengana Festival
  • Boaram Festival

References[edit | edit source]

  1. https://citinewsroom.com/2021/05/sissala-west-mp-laments-exclusion-of-sissala-areas-from-eu-funded-road-projects/
  2. ghanadistricts.com
  3. https://www.tasteatlas.com/tuo-zaafi
  4. https://www.myjoyonline.com/contractors-who-do-shoddy-work-to-pay-more-for-maintenance-roads-minister-warns/
  5. https://touringghana.com/upper-west-region/