Avril Lovelace-Johnson

From Wikipedia
Avril Lovelace-Johnson
human
Sex anaa genderfemale Edit
Country wey e be citizenGhana Edit
Name in native languageAvril Lovelace-Johnson Edit
Given nameAvril Edit
Family nameJohnson Edit
Place dem born amMankessim Edit
Languages dem dey speak, wrep anaa signEnglish, Fante Edit
Occupationjudge, national supreme court judge Edit
Position dem holdjudge, Justice of the Supreme Court of Ghana Edit
Educate forUniversity of Ghana, Aburi Girls' Senior High School, Wesley Girls' High School Edit
Member ofSupreme Court of Ghana Edit

Avril Lovelace-Johnson be Ghanaian jurist. Dem nominate am as Supreme Court Judge for November 2019 insyd wey dem vet am for 9 December 2019 insyd.[1] Dem swear am for 17 December 2019 insyd.[2]

Ein early life den education[edit | edit source]

Lovelace-Johnson dey cam from Mankessim wey dey Central Region of Ghana. She get ein secondary education for Wesley Girls' High School for ein ordinary level certificate den Aburi Girls' Senior High School for ein advanced level certificate.[3]

Ein career[edit | edit source]

Lovelace-Johnson work as Assistant State Attorney for de Attorney-General’s Department wey dey Accra den de Attorney General's Department wey dey Koforidua afta ein National Service from 1988 go 1989. She serve as District Magistrate for June 1994 insyd till dem appoint as Justice give High Court for Accra den de Tema High courts for June 2002 insyd. She serve for de bench as High Court judge till 2012 wen she cam turn Justice give de Court of Appeal. Commonwealth Secretariat assign for London give Gambia as Justice of de High Court wey na she dey act as additional Justice of de Court of Appeal from December 2005 go 2009. Na she be justice of de Court of Appeal till ein nomination for de role of Supreme Court Judge for November 2019 insyd.[3] Dem swear am for office for 17 December 2019 insyd.[2]

Lovelace-Johnson san hold number of leadership positions wey dey include Director of de Public Complaints den Courts Inspectorate Unit of de Judicial Service of Ghana wey she serve as de Vice-President give de Association of Magistrates den Judges of Ghana. Na she be honorary council member of de Planned Parenthood Association of Ghana.[3]

References[edit | edit source]

  1. "Vetting of Justice Lovelace Johnson to Supreme Court". MyJoyOnline. Retrieved 10 January 2020.
  2. 2.0 2.1 "Apply laws without fear or favour – Akufo-Addo to new Supreme Court Justices". MyJoyOnline. Archived from the original on 12 January 2020. Retrieved 10 January 2020.
  3. 3.0 3.1 3.2 "New Supreme Court justices take office". Graphic Online. Retrieved 10 January 2020.