Jump to content

Floods insyd Ghana

From Wikipedia

Floods insyd Ghana be series of flood incidents wey cause property damage den loss of life. Floods dey happen sake of chaow rainfall den dam spillages.

Some years be dis Ghana dey experience floods for oder regions sake of some chaow factors:

  • Continuous heavy downpours
  • Choked gutters
  • Improper settlements
  • Low-lying den flat lands
  • Rare cases of dam spillage

    As e happen, on June 3rd, 2015, Accra, chaow rainfall we fall for Ghana ein capital cause flooding. De main contributing factors be choked gutters wey block drainage systems den improper settlements. Over 200 people lost deir lives sake of petrol station explosion as de flood happen. In 2021, chaow rainfall cause floods for de Kumasi Metropolis, wey make 4 people loss demma lives plus displacement of 200 oders. Dis flood happen sake of chaow rainfall.[1] For de Volta Region den Eastern Region of Ghana, serious floods happen after dem gbele de Akosombo Dam, wey e displace 26,000 people from demma houses in 2023.

Reports wey BBC do say de flood be sakov chaow rainfall wey cause de Volta River Authority make dem gbele de dam. Below be a list of floods.

List of floods

[edit | edit source]

References

[edit | edit source]
  1. "Accra flooded following continuous Rainfall". 2015-06-05. Archived from the original on 2015-06-05. Retrieved 2024-01-19.
  2. "Accra flooded following continuous Rainfall". 2015-06-05. Archived from the original on 2015-06-05.
  1. Cite error: Invalid <ref> tag; no text was provided for refs named :0