Haruna Seidu
Sex anaa gender | male |
---|---|
Country wey e be citizen | Ghana |
Name in native language | Haruna Seidu |
Given name | Seidu |
Family name | Haruna |
Date of birth | 4 February 1974 |
Place dem born am | Wenchi |
Native language | Bono |
Languages dem dey speak, wrep anaa sign | Bono, English |
Occupation | politician, manager, marketer |
Position dem hold | Member of the 8th Parliament of the 4th Republic of Ghana |
Academic degree | master's degree |
Academic major | marketing |
Work location | Wenchi |
Political party ein member | National Democratic Congress |
Candidacy in election | 2020 Ghanaian general election |
Religion anaa worldview | Islam |
Alhaji Haruna Seidu be Ghanaian politician den member of parliament give de Wenchi constituency wey dey Bono region.[1][2][3]
Ein early life den education[edit | edit source]
Dem born Haruna for 4 February 1974 wey he komot from Wenchi wey dey Bono region for Ghana insyd. He get ein Masters for Business Admin for Marketing for 2015 insyd.[1]
Ein career[edit | edit source]
Na Haruna be de Marketing den Administrative Manager give Lamini Investment Ghana Limited.[4] He be farmer.[5]
Ein political career[edit | edit source]
Haruna be member of NDC wey currently he be MP give Wenchi Constituency.[4] He chop de parliamentary seat plus 26,068 votes wey dey make 51.1% for de total vote whilst de NPP parliamentary candidate, George Yaw Gyan-Baffuor get 23,102 votes wey dey make 45.3% of de total votes.[5][6]
Committee[edit | edit source]
Haruna be member of de Special Budget Committee.[1]
Ein life matter[edit | edit source]
Haruna be Muslim.[1]
Philanthropy[edit | edit source]
For January 2022 insyd, he donate 36 new wheelchairs give sum PWDs wey dey Wenchi Municipal insyd.[3]
References[edit | edit source]
- ↑ 1.0 1.1 1.2 1.3 https://www.parliament.gh/mps?mp=199
- ↑ https://ghananewsprime.com/
- ↑ 3.0 3.1 https://www.myjoyonline.com/stop-discriminating-against-persons-living-with-disabilities-wenchi-mp-to-ghanaians/
- ↑ 4.0 4.1 https://ghanamps.com/mp/haruna-seidu/
- ↑ 5.0 5.1 https://www.graphic.com.gh/news/politics/i-m-ready-to-confront-challenges-of-wenchi-mp.html
- ↑ https://ghanaelections.peacefmonline.com/pages/2020/parliament/bono/wenchi/