Jaman North District

From Wikipedia
Jaman North District
Districts of Ghana
Inception12 November 2003 Edit
CountryGhana Edit
Dem locate for de administrative territorial entity insydBono Region Edit
Coordinate location7°57′2″N 2°41′52″W Edit
Map
Districts wey dey de Bono Region insyd

Jaman North District be one of de twelve districts for Bono Region wey dey Ghana. Originally na ebe part of de den bolla Jaman District for 10 March 1989, wey dem create am for de former Berekum-Jaman District Council, wey until part for de district dem split am off go create Jaman North District for 12 November 2003 (effectively 17 February 2004); thus ein remaining part wey dem rename am as Jaman South District; wey later dem elevate am cam to municipal assembly status for 1 November 2017 (effectively 15 March 2018) wey e cam turn Jaman South Municipal District. De municipal assembly dey for de western part for de Bono Region wey Sampa be ein capital town.[1]

Geography[edit | edit source]

Edey between latitude 7O 40’ N den 8O 27’N, den longitude 2O 30’W den 2O 60’W. De municipal for de western part wey dey Bono Region den to ein north western fringes for de neighboring Ivory Coast country. Edey border plus Tain District to ein north thru to ein eastern part for de district, Jaman South Municipal District to ein southwest den Berekum Municipal District to ein southeast. De municipal dey along de Ghana den Ivory Coast ein border wey dey present economic potential den opportunities as we fi maximize am to improve de lives for de citizens wey dey der.[2]

Population[edit | edit source]

According to de 2010 population den housing census, de total population for de district be 83,059 plus population growth rate of 2.25% as dat for de region den be 48.1% males den 51.9% females plus about 52.5% for de population dey live for urban areas den 47.5% dey live for de rural areas.[3]

Economy[edit | edit source]

Dema employment rate for de district insyd be about 78% as ein active labour force. De figure put say de unemployment rate for de district be 22%. However, de unemployment rate for de region be about 34% wey ebe higher dan de district ein rate be 22%. De major economic activities wey dey for de district insyd fall unda agriculture, forestry den commerce wey edey employ about 72% for de active labour force wey dey insyd de municipal. Service den industrial sectors dey employ about 8.1% den 19.9% for de labour force, respectively.[4]

Agriculture[edit | edit source]

Agriculture be dema dominant economic activity wey dey de municipality. Edey employs more dan 70% of de total population plus de labour force. Thus ebe de major source of livelihood for majority people wey dey de municipality insyd. De major sectors for de agriculture for de municipal insyd be crop farming den livestock rearing.[5]

Education[edit | edit source]

De municipality gey seventy-five schools: fifty-six public den nineteen private, plus 99 classrooms. Total KG enrollment be 5,917 plus 4,695 enroll for de public schools. De male den female figures be; 2,244 den 2,451 respectively. Total enrollment for de primary level be 14,006 wey edey comprise of 7,159 males den 6,901 females. For de Senior High level, about eight Senior High den Technical Schools dey municipality insyd.[6]

Health[edit | edit source]

Both orthodox den traditional health services dey provide dema services for de municipality insyd wey dey focus on curative den preventive care delivery. De Sampa Government Hospital, Fountain Care Hospital, de six sub-districts health centres den ova thirty-three chemical shops dey cater for de health needs of de population.

List of major settlements[edit | edit source]

Settlements of Jaman North District
Settlement Population Population year
Duadaso
Goka
Kokoa
Sampa
Suma-Ahenkro
Bonakire
Kabile
Old Drobo
Seketia
Nsonsonmea

References[edit | edit source]

  1. https://www.ghanadistricts.com/Home/District/41
  2. https://dbpedia.org/page/Jaman_North_District
  3. https://www2.statsghana.gov.gh/docfiles/2010_District_Report/Brong%20Ahafo/Jaman%20North.pdf
  4. https://www.businessghana.com/site/directory/district-assembly/16145/Jaman-North-District-Assembly
  5. https://ugspace.ug.edu.gh/handle/123456789/24674
  6. https://madamfo-ghana.de/en/projekt/kindergarten-for-morle/