Jaman South Municipal District
Inception | 12 November 2003 ![]() |
---|---|
Country | Ghana ![]() |
Dem locate for de administrative territorial entity inside | Bono Region ![]() |
Coordinate location | 7°35′13″N 2°47′17″W ![]() |


Jaman South Municipal be one of de twelve (12) districts wey dey de Bono Region for Ghana.[1] Originally we know am to be part of de Jaman District on March 10, 1989, afta dem created am from de former Berekum-Jaman District as edey within de then-larger Brong-Ahafo Region.[2] Later on, part of de district dem split am off wey go create Jaman North District for November 12, 2003; thus de remaining original part became Jaman South District. Ebe later wey dem upgraded to municipal status for November 2017, den renamed am as Jaman South Municipal. De municipality dey for de western part of Bono Region den egey Drobo as ein capital town.
Edey share common borders plus Berekum West District de south-east, Jaman North District to ein North, Dormaa Municipal to ein south den La Côte d'Ivoire for ein west.[3] De Municipal gey a total land area of about 700 km2 (270 sq mi) den about 130 settlements most of which be rural communities den egey a population wey ebe less dan 400.[4]
List of settlements[edit | edit source]
Settlements of Jaman South District | |||
Settlement | Population | Population year | |
---|---|---|---|
Adadiem | |||
Adamasu-Adams | |||
Adinkrakrom | |||
Amanfoso | |||
Asantekrom | |||
Asuokor | |||
Asiri | |||
Atuna | |||
Babianihaa | |||
Basakrom | |||
Bonakire | |||
Buni | |||
Mayera | |||
Faago | |||
Dodosuo | |||
Dwenem | |||
Faaman | |||
Febi | |||
Goka | |||
Grobete | |||
Gyinanko | |||
Jamera | |||
Jankufa | |||
Japekrom | |||
Jinini Kokoa | |||
Kaabre | |||
Kabile | |||
Kokosua | |||
Korase | |||
Kwasibourkrom | |||
Morle | |||
Mpuasu | |||
Gonasua | |||
Nsonsomea | |||
Nwamsua | |||
Ponko | |||
Sambusi | |||
Seketia | |||
Suma Ahenkro | |||
Yawtwenekrom | |||
Zobo |