National Museum of Ghana
Year dem found am | 1957 |
---|---|
Country | Ghana |
Edey de administrative territorial entity insyd | Greater Accra Region |
Ein location | Greater Accra Region, West Ridge |
Coordinate location | 5°33′24″N 0°12′22″W |
Demma headquarters location | Accra |
Date of official opening | 1957 |
Heritage designation | Ghana’s material cultural heritage |
Dema official website | http://www.ghanamuseums.org/national-museum.php |
De National Museum of Ghana dey de Ghanaian capital, Accra. Ebe de largest den oldest of de six museums under de administration of de Ghana Museums den Monuments Board (GMMB).
Dem open de museum building for 5 March 1957 insyd as part of Ghana ein independence celebrations. Duchess of Kent, Princess Marina perform official opening. Na de Museum ein first Director be A.W. Lawrence.[1]
Objects of archaeology, ethnography as well as fine art dey de National Museum building insyd.
Objects wey dey de Archeology Section
[edit | edit source]Objects wey dey de archeology section dey range from de Stone Age period go de recent historical past. Those wey dey permanent exhibition for de ethnography gallery dey include chief ein regalia, indigenous Ghanaian musical instruments, gold weights, beads, traditional textiles, stools den pottery. Objects wey dey comot oda African countries wey dem get through exchange sana dey der. Examples be Senufo masks from Ivory Coast, Zulu wooden figures den bead-ware from Southern Africa. Ancient Ife bronze heads from Nigeria den Bushongo carvings from de Congo sana dey der. Exhibits for de small bah impressive art gallery dey consist mainly of contemporary Ghanaian paintings wey dem execute for oils, pastels, acrylics, watercolours den collages insyd. Apart from dese, sculpture pieces wey dey different media insyd dey der.
References
[edit | edit source]- ↑ R. M. Cook, ‘Lawrence, Arnold Walter (1900–1991)’, Oxford Dictionary of National Biography, Oxford University Press, Sept 2004; online edn, May 2009