Rebecca Naa Dedei Aryeetey

From Wikipedia
Rebecca Naa Dedei Aryeetey
human
Sex anaa genderfemale Edit
Country wey e be citizenGhana Edit
Given nameRebecca Edit
Date of birth1923 Edit
Place dem born amAccra Edit
Date of death22 June 1961 Edit
Cause of deathpoison Edit
Languages dem dey speak, wrep anaa signEnglish Edit
Occupationbusinessperson, politician Edit

Rebecca Naa Dedei Aryeetey (dem born am 1923 – wey she die 22 June 1961) san be known as Dedei Ashikishan be Ghanaian business woman, political activist den feminist. Na she be popularly known for ein flour business for Accra. She san be de woman wey dey Ghana 50 Pesewas coin top.[1][2]

Ein Early life[edit | edit source]

Dem born Rebeca Naa Dedei for 1923 insyd, for Osu wey she grow up for James Town, Accra. Ein mommy dey cam from Ga Asere wey poppy dey cam from Osu.[1][2]

Ein Career[edit | edit source]

As she plete ein primary education, Naa Dei enter flour business insyd. She cam get monies den influential for ein flour business insyd wey emake she earn de name ‘Ashikishan’, ebi Ga word wey dey mean "flour". Na she be known as de chief financier give CPP party wey she lead CPP women activities for ein house wey dey Kokomlemle - Accra. As na she be political activist give CPP, she campaign wey she fund Nkrumah den de CPP party wey she play sam significant role as na Ghana dey struggle get independence. She help Nkrumah plus monies wey help am win de Ashiedu Keteke legislative council seat wey esan help am make de first Prime Minister of Ghana.[1][2][3]

Ein Death[edit | edit source]

Ein closeness to Nkrumah make am enemy of rival political party wey ebi alleged say ebi ein lead to ein early death. She die tragically for CPP function be for Ho on de 22nd June 1961 at de age of 38. ebi alleged say dem poison de political activist den feminist for de function as she take hot tea wey na she complain of stomach ache.[2][3]

Ein Honors[edit | edit source]

Dem name de double-decker buses wey Harry Sawyer take cam Accra plus ein name 'Auntie Dedei', she san get ein pic for national stamp den Ghana 50 pesewa coin top so say dem go take honour am.[3]

References[edit | edit source]

  1. 1.0 1.1 1.2 https://web.archive.org/web/20200408020833/https://ghananewspunch.com/rebecca-naa-dedei-aryeetey-a-woman-whose-image-is-on-50-pesewas-coin/
  2. 2.0 2.1 2.2 2.3 https://braperucci.africa/rebecca-naa-dedei-ayitey-the-lady-on-ghanas-50pesewas-and-an-independence-shero/
  3. 3.0 3.1 3.2 https://kuulpeeps.com/2020/04/rebecca-naa-dedei-aryeetey-the-illustrious-ga-woman-celebrated-on-the-50-pesewas-coin/