Upper East Region

From Wikipedia
Upper East Region
regions of Ghana
CountryGhana Edit
CapitalBolgatanga Edit
Dem locate for de administrative territorial entity insydGhana Edit
Coordinate location10°45′0″N 0°45′0″W Edit
Dey share bother plusNorth East Region, Upper West Region Edit
Map

De Upper East Region dey locate for North Ghana wey ebe de third smallest of de 16 administrative regions for Ghana insyd. Edey occupy total land surface of 8,842 square kilometers anaa 2.7 per cent of de total land area for Ghana. De Upper East Region regional capital be Bolgatanga, sumtyms dem dey bell am Bolga. Oda major towns for de region insyd dey include Navrongo, Paga, Bawku den Zebilla.