Agenda 2063

From Wikipedia
Agenda 2063
plan
Official websitehttps://au.int/en/agenda2063 Edit

Agenda 2063 be sam initiatives wey dem propose den san dey work for by de Africa Union.[1] Dem adopt am on 31st January 2015 for de 24th Ordinary Assembly of de Heads of State den Governments of de Africa Union for Addis Ababa.[2]

De first time dem propose dis agenda be when dem dey do de 21st Ordinary Assembly on 26th May, 2013,[3] dat be after 50 years wey dem create de Organisation of African Unity, say ebe plan for de 50 years wey go come. de goals dem state give de agenda bunch wey dem be economic development (wey poverty eradication for one generation dey insyd), political integration (dem go create federal or Confederate United Africa), dem go improve democracy den justice, establish security den peace for de continent top, dem go strengthen cultural identity through "African renaissance" den pan-African ideals, gender equality, den political independence from foreign powers.[4]

Presido Alassane Ouattara, presido give Ivory Coast,[5] present de First Continental Report on the Implementation of Agenda 2063, for 10th February 2020, which dey mark de start of biennial reporting cycle. E dey measure progress wey dem set against some goals dem set for de first Ten-Year Implementation Plan, wey dem launch am plus an interactive online dashboard wey dey show progress for de individuals areas give de Agenda den de geographical regions.[5]

Flagship projects[edit | edit source]

De Agenda get 15 flagship projects, wey dem identify say ebe key wey go enable den accelerate de progress for all areas of development.[6]

  1. High-speed train network wey de connect all African capitals den commercial centres
  2. De formulation of strategy wey go transform de African economy from a supplier of raw materials to one wey dey actively uses ihn own resources
  3. Dem go establish de African Continental Free Trade Area
  4. Dem go introduce de African Union Passport, den komot all visa requirements give people wey get am
  5. Dem go end wars, civil conflicts, gender-based violence, den violent conflicts by 2020
  6. Dem go build of de third Inga Dam
  7. Dem go establish Single African Air-Transport Market
  8. Dem go establish Annual African Economic Forum
  9. Dem go establish some set of financial institutions, envisaged as African Investment Bank, Pan-African Stock Exchange, an African Monetary Fund, den African Central Bank
  10. Pan-African digital data network
  11. Dem go develop common African strategy for de use of outer-space technology
  12. Dem go establish an African open, digital, distance-learning university
  13. Cooperation on cyber security
  14. Dem go build Great African Museum, dey preserve African cultural heritage den promote pan-Africanism
  15. Dem go compile Encyclopaedia Africana wey go be an authoritative resource for authentic history of Africa den African life.

Implementation[edit | edit source]

Dem establish de African Continental Free Trade Area (ACFTA) as dem adopt some agreement for March 2018 insyd, wey e become operational for 1st July 2020.[7] Dem saa establish African Investment Bank den Africa Monetary Fund, wey de headquarters go Tripoli, Libya den Yaoundé, Cameroon respectively. Egypt dey make ready so say dem go host de Africa Space Agency.[8] Dem create Pan-African Virtual and E-University (PAVEU) so say e go be de digital arm give de Pan-African University, wey e dey offer some three courses as dem start.[9]

Bunch of de projects dey standby secof dem no get money or funding give dem.[10]

References[edit | edit source]

  1. "Agenda 2063: The Africa We Want. | African Union". 2019-12-13. Archived from the original on 2019-12-13. Retrieved 2020-02-24.
  2. "Agenda 2063 | Office of the Special Adviser on Africa, OSAA". 2019-12-12. Archived from the original on 2019-12-12. Retrieved 2020-02-24.
  3. "50th Anniversary Solemn Declaration" (PDF). 2017-01-13. Archived (PDF) from the original on 2017-01-13. Retrieved 2020-02-24.
  4. "Goals & Priority Areas of Agenda 2063 | African Union". au.int. Retrieved 2020-02-24.
  5. 5.0 5.1 "African Union (AU) Summit: First continental report on implementation of Agenda 2063 unveiled | Africanews". 2020-02-24. Archived from the original on 2020-02-24. Retrieved 2020-02-24.
  6. "Flagship Projects of Agenda 2063 | African Union". au.int. Retrieved 2020-02-24.
  7. "African Continental Free Trade Area (AfCFTA) | AUDA-NEPAD". www.nepad.org. Retrieved 2020-02-24.
  8. Kazeem, Yomi. "A new space agency signals Africa's focus on harnessing geospatial data". Quartz Africa. Retrieved 2020-02-24.
  9. "About Us – PAVEU". Retrieved 2020-02-24.
  10. "Flagship Projects | AUDA-NEPAD". www.nepad.org. Retrieved 2020-02-24.