Gushegu District
Country | Ghana |
---|---|
Capital | Gushiegu |
Dem locate for de administrative territorial entity insyd | Northern Region |
Located in time zone | Greenwich Mean Time |
Location | Northern Region |
Coordinate location | 9°55′16″N 0°13′8″W |
Dey share bother plus | Saboba District, Mion District, Karaga District |
Gushegu Municipal District be one of de sixteen districts wey dey de Northern Region insyd, Ghana.[1] Previously, nah e dey part of de den Gushegu-Karaga District insyd 1988, nah dem create am from de former East Dagomba District Council, e dey there til de western part of de district later split off to create Karaga District on 27 August 2004; den de remaining original part be retain to becam Gushegu District, den ein elevated to municipal district assembly status on de same year to becam Gushegu Municipal District. De district assembly dey insyd de northeast part of de Northern Region den Gushegu be ein capital town.
Boundaries[edit | edit source]
To de north be East Mamprusi District den West Mamprusi District, to de south de Yendi District. De Saboba-Chereponi District dey east den de Savelugu-Nanton District dey de west. Gushegu be 105 kilometres north east of Tamale, de capital of de Northern Region.[2]
Villages[edit | edit source]
De major den town per be de capital Gushegu, den de major villages for de district be:
|
|
|
|
|
Tourism[edit | edit source]
Dem get weaving den smock sewing centers for Karaga den Kpatinga. Dem dey develop de Daka Forest Reserve plus bola monkey population den de Karaga Forest Reserve. De Greenwich Meridian dey pass thru Namangbeni.[4]