Logba people

From Wikipedia
Logba people
ethnic group
Country wey e be citizenGhana Edit
Ancestral homeGhana Edit
Country of originGhana Edit
Ghana Place Names URLhttps://sites.google.com/site/ghanaplacenames/peoples-states/gtml#h.er0pqmj3gy6m Edit

De Logba people dey live for de Volta Region for Ghana insyd, east for de Volta Lake for de mountains for de Ghana-Togo borderland insyd. Chaw Logba towns den villages dey situate along de trunk road from Accra go Hohoe. Dem dey include de following settlements: Wuinta, Akusame, Adiveme, Andokɔfe, Adzakoe, Alakpeti, Klikpo, den Tota.[1] Tota dey locate high for de Ghana Togo Mountains insyd go de east for de Accra-Hohoe road. Alakpeti be de commercial centre give Logba, while Klikpo be traditionally de seat for de head of de Logba people. Dem dey locate insyd de Afadzato South Constituency wey dey de Volta Region of Ghana.[2][3] De Logba people be primarily subsistence farmers, dem dey produce cassava, maize, yams den forest fruits, dem supplement plus cash crops lyk cocoa, coffee den sawn mahogany logs. Dem know de Logba area for ein scenery, wey dey include waterfalls, cliffs, den limestone formations, wey dey include one anaa two known small caves plus minor speleothems.

Language[edit | edit source]

Logba be Kwa language. Dem get approximately 7,500. De Logba people dem dey bell dema body den dema language Ikpana, wey dey mean ‘defenders of truth’. Logba be different from Lukpa for Togo den Benin, wey sometimes dem dey refer to as Logba. De dominant language for de region insyd be Ewe, wey Twi dey closely follow am. Chaw Logba people be bilingual for Ewe den French insyd. De Avatime people dey live south for de Logba area. Avatime den Nyagbo-Tafi wey be dema direct neighbors dey distantly relate plus Logba; according to Bernd Heine (1968) e dey more closely relate plus de Akpafu den Santrokofi languages wey dem dey speak northwards.

Origins[edit | edit source]

Dem generally agree say de Logba people no be de original inhabitants for de area dem dey reside for insyd now. Dem get two hypotheses as to de Logba people dema origin. Heine (1968, wey dey follow Debrunner), propose say de Logba people be descendants of de makɔ́ people, dem flee cam south after dem defeat dem for de second half of de 18th century insyd. Howeva, de Logba people dema body relate say dem cam together plus de Gbe peoples from Ketu. De latter view san so be advance by Dorvlo (2004).

References[edit | edit source]

  1. Miracle, Eric (4 March 2019). "DCE Donates 100 bags Of Cement To Logba Tota Community For Tourist Info Centre". Modern Ghana. Retrieved 8 April 2024.
  2. Boateng, Kojo Akoto (2017-03-10). "Rotary Club Accra Spintex donates to two communities". Citi 97.3 FM - Relevant Radio. Always. Retrieved 2024-04-08.
  3. "Volta Region gets five new Traditional Councils". Citinewsroom - Comprehensive News in Ghana. 2018-12-01. Retrieved 2024-04-08.