Lordina Mahama

From Wikipedia

Lordina Mahama (née Effah; dem born am 6 March 1963) be Ghanaian former First Lady of Ghana wey serve as first lady from 2012 dey go 2017. She marry plus de fourth President for de Fourth Republic of Ghana, John Dramani Mahama. Before she cam turn First Lady, na she be Second Lady of Ghana from 2009 dey go 2012.