Nafana people

From Wikipedia
Nafana people
ethnic group
CountryGhana, Ivory Coast Edit

De Nafana be Senufo people wey dey live for de central north-west for Ghana den de north-east for Côte d'Ivoire, for de Bondoukou east area. Dem dey number about 45, 000 (SIL/GILLBT 1992) wey dem dey speak Nafaanra, Senufo language. Gur speakers surround dem for de north, de isolated Ligbi people wey dey speak Mande for de east, den de Abron wey dey speak Akan for de south.

De Nafana people dey claim say dem komot from Côte d'Ivoire, from village wey dem dey bell am Kakala. According to Jordan (1978), dema oral history dey claim say sum of dema people still dey der, wey if dem go back dem no go allow make dem sanso lef. Dem arrive for de Banda area insyd after de Ligbi people, wey according to Stahl (2004) dem komot from Bigu (Begho, Bighu) come de area for de early 17th century insyd. Sum major towns for de Nafana people be Sampa, Kokoa, Duadaso No 1, Duadaso No 2, Jamera, den Kabile wey dey for de Jaman North District insyd. Brodi den Debibi dey de Tain District insyd. Banda Ahenkro dey de Banda District insyd. De people be mainly farmers. Dema major festival be de Songhei Festival mainly original for Jamala or Jamera insyd wey dem dey celebrate am annually. De Nafana people be de real wey fi trace dema origins from de Songhai empire. Dema main culture heritage town be Jamera wey all dema history den traditions dey base.

Bibliography[edit | edit source]

  • Pitt, Walter (1926) 'The Mfantera or Frantomafo meaning those who wear clothes', Gold Coast Review 2/1: 71–77.
  • Stahl, Ann (2004). "Making history in Banda: Reflections on the construction of Africa's past", in Historical Archaeology, 38, 1, 50–56.