Nana Ampadu

From Wikipedia
Nana Ampadu
human
Sex anaa gendermale Edit
Country wey e be citizenGhana Edit
Name in native languagePatrick Kwame Ampadu Edit
Given nameNana, Kwame Edit
Family nameAmpadu Edit
Date of birth31 March 1945 Edit
Place dem born amObo Kwahu Edit
Date of death28 September 2021 Edit
Place dem dieUniversity of Ghana Medical Centre Edit
Date of burial or cremation8 October 2022 Edit
Place wey dem bury amObo Kwahu Edit
Significant personEddie Donkor Edit
Languages dem dey speak, wrep anaa signEnglish, Twi Edit
Occupationmusician Edit
EmployerMinistry of Food and Agriculture of Ghana Edit
Position dem holdvice president, general secretary, board member, committee member Edit
Educate forAbuakwa State College Edit
ResidenceKokomlemle Edit
Work period (start)1963 Edit
Political party ein memberNew Patriotic Party Edit
Instrumentvoice, guitar Edit
Member ofAccra Hearts of Oak SC, Okwawu United Edit
Genrehighlife Edit

Nana Kwame Ampadu (31 March 1945 – 28 September 2021) be Ghanaian musician wey do plenty popular highlife tracks, he do over 800 songs,[1][2] wey he be known as Adwomtofo Nyinaa Hene.[3]

Ein music life[edit | edit source]

Dem form Ampadu hin "African Brothers Band" for 1963 inside. One of de people dem create am be Eddie Donkor.[4]

Dem give am dat name sake of Kwame Nkrumah call for support for African unity. Later for 1973 inside, dem change de group name to African Brothers International Band.[5]

Ampadu come make famous for 1967 inside de time wey he comot hin track Ebi Te Yie (or "Some dey enjoy"), a track wey National Liberation Council government make e disappear for de airwaves inside sake of edey disturb dem, but e san come back at de time wey military dey power. For 1973 inside, he chop some competition be for Ghana inside wey dem crown am Odwontofoohene, or "Singer-in-Chief".[6]

Ein music career come join politics, wey he create some track give Jerry Rawlings NDC party so say dem go use am for dema 1992 election campaign. Ampadu san comot some track wey na he want disqualify Rawlings from de 1992 election sake of na he be half-Scottish.[7]

Ein influence den achievements[edit | edit source]

Nana Ampadu roam plus S. K. Oppong Drama Group, wey dem perform concerts den short plays and programs for en band. Later nu, de group come change wey dem dey cast Osofo Dadzie, popular TV drama series wey dey Ghana for chao years. One of hin songs, Obra, come make de theme track for Obra, wey san be popular TV drama series for Ghana inside. He san rep de theme track for de national Operation Feed Yourself program wey be de military National Redemption Council sake of national food sufficiency.[8][9]

Ein life matter[edit | edit source]

Dem born Ampadu for Obo Kwahu wey edey Eastern region for Ghana inside for 31 March 1945.[10][11] De time dem born am na ein name be Patrick Kwame Ampadu wey ein poppie be Opanyin Kwame Ampadu den ein mummie be Mercy Afua Ntiriwaa, dem all comot from Obo Kwahu wey dey Eastern region for Ghana inside.[5]

Ein awards[edit | edit source]

Nana Ampadu chop chaw awards for Ghana inside:[12]

  • Grand Medal for de Volta Civil Division for 1977 inside
  • Odwontofoohene by de Arts Council of Ghana for 1973 inside
  • de first ever National Dance Band Competition for 1972 inside

Ein death[edit | edit source]

Nana Ampadu die 28 September 2021 for Legon Hospital wey dey Accra inside. He chop 76 years.[13][14][15]

References[edit | edit source]

  1. https://www.nanakwameampadu.com/my-life
  2. https://www.graphic.com.gh/entertainment/showbiz-news/nana-kwame-ampadu-at-50.html
  3. https://web.archive.org/web/20221018221155/https://www.ghanaweb.com/GhanaHomePage/entertainment/Nana-Ampadu-predicted-his-death-Mark-Okraku-reveals-1370419
  4. https://african-research.com/research/legends-of-ghanaian-highlife-music-senior-eddie-donkoh/
  5. 5.0 5.1 https://web.archive.org/web/20221019195846/https://www.ghanaweb.com/GhanaHomePage/entertainment/Profile-of-highlife-legend-Nana-Ampadu-1369396
  6. https://books.google.com.gh/books?id=BktpS2StnxQC&dq=nana+ampadu&pg=PA143&redir_esc=y
  7. https://books.google.com.gh/books?id=mGIRAq5w4ngC&dq=nana+ampadu&pg=PA71&redir_esc=y#v=onepage&q=nana%20ampadu&f=false
  8. https://www.nanakwameampadu.com/achievements-and-awards
  9. https://www.ghanaweb.com/person/Super-O-D-226
  10. https://www.modernghana.com/music/15857/3/pastors-chase-nana-ampadu-music-videos.html
  11. https://www.gbcghanaonline.com/features/nana-kwame-ampadu/2022/
  12. https://www.nanakwameampadu.com/achievements-and-awards
  13. https://www.bbc.com/pidgin/tori-58732510
  14. https://citinewsroom.com/2021/09/legendary-highlife-musician-nana-ampadu-passes-on-at-age-76/
  15. https://www.myjoyonline.com/highlife-legend-nana-kwame-ampadu-passes-on/