Wli waterfalls
Country | Ghana ![]() |
---|---|
Edey de administrative territorial entity insyd | Hohoe ![]() |
Ein location | Hohoe ![]() |
Coordinate location | 7°6′21″N 0°36′32″E ![]() |

Wli Waterfalls be de highest waterfall for Ghana insyd den de tallest for West Africa insyd.[1] Eget lower den upper fall.
Ein Location
[edit | edit source]Wli Waterfalls be 20 km from Hohoe wey dey Volta Region of Ghana.[2]
Ein Natural environment
[edit | edit source]Wildlife
[edit | edit source]Sam walk through de forest of de Agumatsa wildlife sanctuary dey offer sam chance wey go make you see sam large colony of fruit bats, butterflies, birds, monkeys den baboons.[3]
Bats
[edit | edit source]You go fi see sam large colony of bats wey dey cling go de cliffs wey dem dey fly for de sky insyd.[3]
Ein History
[edit | edit source]De Wli waterfalls be de highest water fall insyd West Africa wey dey locate insyd Ghana De falls be known locally as Agoomatsa waterfalls - wey dey mean, "Allow Me to Flow." E dey locate insyd de Hohoe municipality of de Volta Region, de land of de Ewe culture. E dey approximately 280 kilometers from de capital Accra.
Gallery
[edit | edit source]-
De falls dey attract tourists from all over de world
-
De Agumatsa wildlife sanctuary dey offer a chance to see a large colony of wild fruit bats
-
Lower waterfall
-
Upper waterfall
References
[edit | edit source]- ↑ "Wli Waterfall: A Tourist Attraction Worth Visiting". Modern Ghan. Retrieved 21 August 2013.
- ↑ "Waterfalls of Ghana". easytrackghana. Retrieved 21 August 2013.
- ↑ 3.0 3.1 "Photographs of Wli waterfalls in Ghana". Independent Travellers. independent-travellers.com. Retrieved 7 April 2016.
