Black Star Square

From Wikipedia
Black Star Square
square
Inception1961 Edit
Native labelBlack Star Square Edit
CountryGhana Edit
Dem locate for de administrative territorial entity insydKorle-Klottey Municipal District, Greater Accra Region Edit
LocationMinistries, Accra Edit
Coordinate location5°32′51″N 0°11′33″W Edit
Commissioned byKwame Nkrumah Edit
Map

Black Star Square, wey dem sana dey bell am Independence Square, Ebe public square wey dey Accra, Ghana, Edey Accra Sports Stadium den Kwame Nkrumah Memorial Park ein body Ghanaians dey carry dey do independence celebrations den oda national events. Rydee, ebe de site for all civic den military parades for Ghana insyd. 1961 wey dem plete am as Queen Elizabeth II cam Ghana. De Black Star Square dey between de 28th February Road den de Accra's Southern Coastline. Ebe one of de largest public squares for de world.[1]

Ein History[edit | edit source]

For 1957 insyd, Kwame Nkrumah cam be de first prime minister den presido for Gold Coast, wey be Ghana now, afta dem gain independence from de British. Kwame Nkrumah commission make dem build de square to celebrate de nation independence wey coincide plus de visit of Queen Elizabeth II. Dem fini de construction for 1961 wey dem bell am Black Star Square.[2][3] Kwame Nkrumah be de person wey lead Ghana, wey be Gold Coast before, make dem gain independence from Britain.[4]

Ein Importance[edit | edit source]

Black Star Square be one important cultural den historical landmark for Ghana. E dey remind Ghanaians of dema struggle for independence den dema commitment to progress den development. E sanna be popular give tourists wey wan learn about Ghana history den culture. Secof de way e bola, e be one of de biggest open-air venues for Africa.

Black Star Square be place wey dem dey do Independence Day parade for Ghana, wey edey happen every March 6th. One special parade wey people no go forget na de Golden Jubilee wey happen for 2007, wey be Ghana ein 50th anniversary of independence from British colonial rule. Presido John Kuffour wey lead de parade.[5][6] E sanso dey host all de major national public gatherings den festivals.[7] Any visitor fi snap pictures of de buildings, wey dey include de Black Star Gate.

Ein Structure[edit | edit source]

For Independence Square, dem get stand wey fi seat 30,000 pipo. De square get three monuments wey show de fight for independence den freedom. Dem be de Independence Arch, de Liberation Day Monument, den de Black Star Gate wey some pipo dey call Black Star Monument.[8] For de Independence Arch, de soldier statue wey dey face am dey represent Ghanaians wey die for de fight for Ghana independence.

Ein Major Events[edit | edit source]

  • For March 24, 1998, ova 500,000 pipo gada for Independence Square to welcam foma U.S. Presido Bill Clinton den ein wife, Hillary Clinton. Dis event be de fest time wey U.S. Presido visit Ghana.[9]
  • For November 18, 2012, dem do state funeral for late foma Vice-Pee Aliu Mahama for de square.[11]
  • For January 27, 2021, dem do state funeral for late foma Presido Jerry Rawlings for de square.[12]

References[edit | edit source]

  1. "Black Star Square". Atlas Obscura. Retrieved 2020-01-16.
  2. "Ghana Salutes Queen Elizabeth". New York Times. Nov 19, 1961. ProQuest 115275130.
  3. "Visit Ghana | Independence Square". Visit Ghana. Retrieved 2020-08-11.
  4. "Black Star Square". Atlas Obscura. Retrieved 2020-01-16.
  5. Lentz, Carola (2013-09-16). "Ghana@50. Celebrating the Nation. Debating the Nation". Cahiers d'études africaines. 53 (211): 519–546. doi:10.4000/etudesafricaines.17405. ISSN 0008-0055.
  6. "Ghana celebrates 50 years that changed Africa". Reuters. 2007-03-06. Retrieved 2019-11-12.
  7. "Black Star Gate". NO CoVax Ghana-Net.com. Retrieved 2024-01-18.
  8. Unknown (2013-10-15). "TOURING ACCRA: THE BLACK STAR SQUARE". TOURING ACCRA. Retrieved 2019-11-13.
  9. Gocking, Roger S. (2005). The History of Ghana. ABC-CLIO. ISBN 1282417908. OCLC 732281154.
  10. "Funeral held for Ghana president". 2012-08-10. Retrieved 2019-11-13.
  11. "Hundreds attend Aliu Mahama's funeral in Accra". www.ghanaweb.com. 2012-11-18. Retrieved 2021-01-29.
  12. "Rawlings funeral: Ghanaians bid farewell to ex-president". BBC News. 2021-01-27. Retrieved 2021-01-29.