Konkomba people

From Wikipedia
Konkomba people
ethnic group
CountryGhana Edit

De Konkomba people be Gur ethnic group wey dey reside mainly for de Northern, Brong Ahafo, Volta, Eastern den Greater Accra regions for Ghana insyd. Saboba, Chereponi den Nanumba Districts, Gushiegu den Karaga districts, Zabzugu den Tatale-Sanguli districts for de Northern Region insyd den de Nkwanta North den South Districts for de Volta Region insyd be few examples of administrative districts where dem go fit see Bikpakpaam in huge populations. Oda Bikpakpaam dema key towns for Ghana insyd be Atebubu, Kintampo, Techiman den Yeji for de Brong Ahafo Region insyd. According to de Act 280 of de Anatomy act of Ghana, de Konkomba people (dem be known as Bikpakpaam) be de second largest ethnic group for de Northern Region of Ghana insyd.

De 2010 census data dey indicate say Bikpakpaam for Ghana insyd dey number 823,000 wey dem dey apply de intercensal growth rate go give population like more than one million rydii. CIA De World Factbook dey report for Demographics of Ghana insyd say Konkomba people be de 8th largest ethnic group for Ghana insyd wey dey rep 3.5% of de total population for Ghana. Saboba (Chabob) for de Northern region for Ghana be de capital town give all Bikpakpaam for Ghana insyd. Dem fi find Bikpakpaam for de republic of Togo, sis West African country to Ghana. For Togo Bikpakpaam dey reside mainly for de Kara, Central den Plateaux Regions insyd. Guerin Kouka (a.k.a. Nanguem Do, de capital for Dankpen district) for de Kara Region insyd be de capital town for Bikpakpaam for Togo insyd. Dankpen district dey locate for de north western corridor for Togo. For Schwartz ein (2005) account, Bikpakpaam number about 50,100 for Togo insyd. De 2011 census for Togo insyd dey indicate howeva say de total population for Bikpakpaam for Dankpen district insyd alone na e be 122,209.

Make you visit Konkomba language for more info. Konkomba people dey speak Konkomba language a.k.a. Likpakpaln.[1][2] De traditional dance give Konkomba people be Kinachunŋ (dem dey pronounce am k-i-naa-chung). Traditional chief wey dem dey bell am Ubor dey lead all Konkomba settlements.[2] For Bikpakpaam dominant areas insyd, de people institute or establish dema own chieftain wey dey serve as overlords give de settlements. For instance, de Saboba area get de Uchabob-bor as de overlord. Bikpakpaam strongly dey believe for solidarity, determination den hard-work.

Until de turn for de 21st century, dema primary occupation be farming den animal husbandry. For occupational terms insyd, Bikpakpaam be mainly subsistence farmers den animal rearers lyk poultry, small ruminants den cattle. Dis, probably, dey explain dema scattered settlement across de West Africa sub-region. Indeed, Maasole[3] dey initiate say Bikpakpaam dem always dey for de move top, dem dey search fertile farmlands. Chaw Konkombas be active for education insyd today den recent research projects say Konkombas go become dominant force for politics, health, education den de civil society insyd by 2025.

Origin den ethnogenesis[edit | edit source]

De Konkomba natively dey refer to dema body as Bikpakpaam (plural form) den to dema language as Likpakpaln. Dem dey denote male member give de tribe as ukpakpaanja while female dey take ukpakpaanpii. However, de anglicized form, ‘Konkomba’ be de term wey e be commonly used to refer to both de people den de language. Bikpakpaam be aboriginal people for northern Ghana. Rattray (1932) dey talk of Bikpakpaam as ethnic grouping wey dey hia for de northern territories for Ghana.[4] Maasole (2006) san describe Bikpakpaam as, ‘aboriginal’ people for Northern Ghana.[3] Before de arrival of chaw oda ethnic groups for de northern regions for Ghana insyd for de 1400s den 1500s insyd, na Bikpakpaam settle for de area insyd already.[5] Make you visit Konkomba language so say you go mow more (genetic root, alphabets, phonetic...) about de Likpakpaln (Konkomba language).

Examples of Konkomba names den dema meanings:

                  Tanamwir: Wona Kingdom be great
                  Wumborja: De Lord wona defense
                  N-Muanbindo: Joy dey for my house insyd
                  Barkei: “patience”
                  Ndonbi: I be thankful to dem
                  Wumborgnan: God be good
                  Wumborkan: God see
                  Banyubala: Dem no dey boast
                  Bilinsun: Dem forget wat dem say
                  Nkumpoi: Death be stubborn
                  Tabime: Make you no denigrate me
                  Biyakakumi: If only dem spare my life
                  Ulanja: “jovial”
                  Iwunliin: Destiny
                  Ujakpa: “strong lyk shark”
                  Wumborti: God ein gift
                  Wumborbe: God dey live
                  Nsimbaan: One blood
                  Nsanyaan: De good way
                  Nignan: Ebe good 
                  Kajah: Born under shed anaa summer hut
                  Bindan: Dem for cam

Oda names:

                  Dana den Dawon: Males twins
                  Pona den Powon: Female twins
                  Nakoja: Male born after twins
                  Nakol: Female born after twins
                  Napari: Second born after twins (both male den female)
                  Sanja: Male born for de road top during commute
                  Sanpu: Female born for de road top during commute
                  Jabaab: Male twin wey ein twin bro/sisto die before de naming ceremony.
                  Pibaab: Female twin wey twin bro/sisto die before de naming ceremony

References[edit | edit source]

  1. "RRT RESEARCH RESPONSE" (PDF). Refugee Review Tribunal AUSTRALIA. March 1999. Archived from the original (PDF) on 2022-06-13. Retrieved 2020-11-22.
  2. 2.0 2.1 Njindan, Bernard. 2014. Konkomba People in Ghana: A Historical Perspective. Unpublished Manuscript. July, 2014.
  3. 3.0 3.1 Maasole, S. C. 2006. The Konkomba and their Neighbours from the pre-European period to 1914: A study in inter-ethnic relations in Northern Ghana. Accra: Ghana Universities Press.
  4. Rattray, R. S. (1932). The Tribes of the Ashanti Hinterlands, 1. Oxford: Clarendon Press.
  5. Martinson, H. B. (1995). The Hidden History of Konkomba Wars in Northern Ghana. Ghana: Nyagse Foundation.