Akim Oda

From Wikipedia
Akim Oda
human settlement, city
CountryGhana Edit
Dem locate for de administrative territorial entity insydBirim Central Municipal District Edit
Located in time zoneGreenwich Mean Time, UTC±00:00 Edit
Coordinate location5°55′36″N 0°59′9″W Edit
Map

Akim Oda be sam town wey dey Eastern Region for south Ghana insyd wey ebe de capital of de Birim Central Municipal District den de traditional capital of Akyem Kotoku. For 2013 insyd, na Akim Oda get settlement population of 60,604 people.[1]

Dema Geography den Climate[edit | edit source]

Akim Oda dey lie for hilly country of south Ghana insyd plus rain forest vegetation for de Birim River basin insyd.[2]

De climate of Akim Oda be semi-equatorial wey ebe wet plus significant precipitation for de rainy season insyd from April go June den again from September go November. Dem dey experience dry period between December go February.

For dis period insyd, temperatures san be colder. Dem dey hold chaw outdoor den street carnivals for de town for dis season insyd.

Dema Economy[edit | edit source]

Dema Agriculture[edit | edit source]

Cocoa be sam important part of de Akim Oda economy, wey edey include plantations den casual plantings wey dey de roadsides. Dem dey dry den store crop for warehouses insyd for shipment. Chaw small palm oil farms dey for de north of de Birim river, wey edey cover about 6,000 hectares. Dem dey use byproducts from de palm-oil mills for soap-making. Bamboo be anoda crop wey dem dey grow for Akim Oda insyd, dem dey use am for furniture den construction.[2]

Dema Mining[edit | edit source]

De Akim Oda bank of de Birim river be rich for gold den diamonds insyd, wey dem dey extract locally thru artisanal mining processes.[2]

Dema Forestry[edit | edit source]

De Akim Oda forests dey contain valuable trees, wey sam lumbering too dey der. De total forest area of Ghana drop from 8.2 million hectares around 1900 go 1.6 million hectares for de year 2000 insyd wey edey continue dey decline rapidly secof demand both for exports den construction from de growing Ghanaian economy. Forest plantations wey dem introduce near Akim Oda (den thru out de entire country unda de National Forest Plantation Development Programme) go fi help make dem reverse de decline.[3]

Dema Tourism[edit | edit source]

Attractions dey include dug-out boat tours wey go fi take view de Akim Oda mining operations, traditional ceremonies usually dey include drumming performances plus de Akan drum, de biggest tree for West Africa insyd wey eget 12 meters circumference (diameter = 3.8m) den 66.5 meters tall den sam bustling outdoor market.[2] Ghanaian food san be important attraction.[4]

Dema Healthcare[edit | edit source]

De Akim Oda Government Hospital be de only public health care provider for de town of Akim Oda insyd, wey dey serve de Kotoku traditional area wey ebe sam referral point give de adjourning communities for de Akyem states wey dey near Akim Oda.

Oda major private clinics such as de Jubilee hospital den Oda Community Hospital san dey provide health care give de inhabitants of de Akyem Kotoku, Bosome den part of de Abuakwa traditional area.

Dema Education[edit | edit source]

De Kotoku traditional area dey contain chaw public den private educational institutions. Dem get ova fifteen public primary den junior high school, three major public senior high schools, den 20 competitive private schools.

Dema Notable people[edit | edit source]

Notable people wey dey born for Akim Oda insyd dey include:

  • Kuami Eugene, Ghanaian musician[5]
  • Alexander Akwasi Acquah, politician[6]
  • Benjamin Azamati-Kwaku, Ghanaian sprinter[7]
  • Ursula Owusu, Ghanaian lawyer den politician[8]
  • Benny Morgan, Ghanaian musician[9]
  • Emmanuel Oti Essigba, Ghanaian footballer
  • Justice Joe Appiah, politician[8]

Dema Media coverage[edit | edit source]

Akim Oda currently get four major radio stations wey dey serve de Akyem states den de country as a whole wey dey help shape social, economic den political issues.

Make you see dis one too[edit | edit source]

References[edit | edit source]

  1. "World Gazetteer online". World-gazetteer.com. Archived from the original on 2012-01-11.
  2. 2.0 2.1 2.2 2.3 "Old Town, Akim Oda". University of Georgia. Archived from the original on 2009-10-17. Retrieved 2009-03-21.
  3. "Forest Plantation Development Workshop held at Oda". 2008-10-30. Retrieved 2009-03-21.
  4. "Local food festival ends at Akyem". 2007-04-10. Retrieved 2009-03-21.
  5. Shem, Shemcy (2020-10-27). "Kuami Eugene biography: girlfriend, siblings, education, home region, parents". Yen.com.gh - Ghana news. Retrieved 2021-06-05.
  6. "Parliament of Ghana". www.parliament.gh. Retrieved 2023-10-10.
  7. "Benjamin Azamati: All you need to know about Ghana's sprint king". GhanaWeb. 2022-08-10. Retrieved 2023-10-10.
  8. 8.0 8.1 "Ursula Owusu-Ekuful, Biography". www.ghanaweb.com. Retrieved 2021-06-05.
  9. "Benny Morgan". Music In Africa. 2019-11-03. Retrieved 2021-06-05.