Fufu

From Wikipedia

Fufu (or fufuo, foofoo, foufou be pounded chow wey dey West African cuisine insyd.[1][2] Ebe Twi word wey de komot from de Akans wey dey Ghana. Dem expand de word so say ego include several variations of de pounded chow wey dey in other African countries including Sierra Leone, Guinea, Liberia, Cote D'Ivoire, Burkina Faso, Benin, Togo, Nigeria, Cameroon, the Democratic of the Congo, the Central African Republic, the Republic of Congo, Angola plus Gabon.[3]

De main ingredient dem de take do de fufu be boiled cassava, plantains den Cocoyam, yams (Ghana), but dem get different ways wey dem dey do am for other West African countries; every country biaa get ein unique way of making it. For Ghana, Ivory Coast den Liberia insyd, dem dey use de method of separately mixing plus pounding equal portions of boiled cassava plus green plantain or cocoyam, or dem dey mix cassava/plantains or cocoyam flour plus water den dem go stir am for stove top. For ein thickness, de person wey dey prepare am go adjust am how edey like am den dem go chop am plus broth-like soups. For Nigeria insyd, dem dey make de fufu (akpu) from fermented cassava p3, wey dey give am ein unique thickness compared to de ones dem get for other west African countries wey dem dey chop plus variety of soups wey get vegetables den bunch beef den fish.[4]

References[edit | edit source]

  1. https://www.worldcat.org/oclc/1241244901
  2. https://www.modernghana.com/lifestyle/10257/5-popular-swallows-eaten-by-ghanaians.html
  3. https://www.pulse.ng/lifestyle/food-travel/5-nigerian-meals-that-have-similar-versions-across-african-countries/zj9jv8k
  4. http://www.fao.org/docrep/009/a0154e/A0154E02.HTM