African Airlines Association
Industry | business and professional associations, unions |
---|---|
Year dem found am | 1 April 1968 |
Short name | AFRAA, AFRAA |
Country | Kenya |
Edey de administrative territorial entity insyd | Nairobi |
Coordinate location | 1°19′30″S 36°50′20″E |
Location of formation | Accra |
Demma headquarters location | Nairobi |
Dema official website | https://afraa.org/ |
Operating area | Africa |
De African Airlines Association (French: Association des Compagnies Aériennes Africaines), wey dem abbreviate am AFRAA be trade association give African airlines. Dem found AFRAA for Accra, Ghana in 1968, wey de headquarters dey Nairobi, Kenya. Dema main purpose be say dem go establish den facilitate cooperation between African airlines.[1]
Dem form the African Airlines Association sekof historic developments den economic imperatives. For de early 1960s, bunch African countries get independence wey dem create dema national airlines. Bunch of dis airlines join the International Air Transport Association
AFRAA begin for 1963 inside, secof bunch African airlines dey use de opportunity wey IATA dey give for dema Annual General Meeting (AGM), dem start dey hold consultation meeting before the IATA AGMs so say dem go discuss matters wey go interest African airlines den adopt dema position. Dis be the first step dem take to create de AFRAA. After de first step for Rome in 1963, den establishment happen for 1968 in Accra, wey dem get 14 founding members.
AFRAA members
[edit | edit source]Any African Airline wey dey operate air services for de carriage of passengers den cargo wey dey meet de eligibility criteria fi apply for membership as Active anaa Associate member. De list wey dey follow be de current AFRAA members.
Airline | Country | Year dem join AFRAA |
---|---|---|
AB Aviation | Comoros | 2017 |
Afriqiyah Airways | Libya | 2002 |
Air Algérie | Algeria | 1968 |
Air Botswana | Botswana | 1991 |
Air Burkina | Burkina Faso | 2002 |
Air Djibouti | Djibouti | 2019[2] |
Air Madagascar | Madagascar | 1975 |
Air Mauritius | Mauritius | 1985 |
Air Namibia | Namibia | 2000 |
Air Peace | Nigeria | 2019 |
Air Senegal | Senegal | 2019[2] |
Air Tanzania | Tanzania | 1977 |
Air Zimbabwe | Zimbabwe | 1981 |
Allied Air Cargo | Nigeria | 2018 |
ASKY Airlines | Togo | 2010 |
Astral Aviation | Kenya | 2011 |
Badr Airlines | Sudan | 2016 |
Cabo Verde Airlines | Cabo Verde | 2014 |
Camair-Co | Cameroon | 2012 |
CEIBA Intercontinental Airlines | Equatorial Guinea | 2011 |
Congo Airlines | Democratic Republic of Congo | 2016 |
Cronos Airlines | Equatorial Guinea | 2015 |
EgyptAir (SA) | Egypt | 1968 |
Ethiopian Airlines (SA) | Ethiopia | 1968 |
Express AIR Cargo | Tunisia | 2016 |
Jubba Airways | Kenya | 2017 |
Kenya Airways (ST) | Kenya | 1977 |
LAM Mozambique Airlines | Mozambique | 1976 |
Libyan Airlines | Libya | 1968 |
Mauritania Airlines | Mauritania | 2015 |
Nile Air | Egypt | 2016 |
Nouvelair | Tunisia | 2017 |
Oveland Airways | Nigeria | 2019 |
Precision Air | Tanzania | 2006 |
Royal Air Maroc (OW) | Morocco | 1977 |
RwandAir | Rwanda | 2009 |
Safarilink Aviation | Kenya | 2019[2] |
Safe Air Company | Kenya | 2016 |
South African Airways | South Africa | 1994 |
South African Express | South Africa | 2003 |
Sudan Airways | Sudan | 1968 |
TAAG Angola Airlines | Angola | 1978 |
Tassili Airlines | Algeria | 2014 |
Tunisair | Tunisia | 1968 |
Uganda Airlines | Uganda | 2019[2] |
References
[edit | edit source]- ↑ AFRAA (2021). "About African Airlines Association". Nairobi: African Airlines Association (AFRAA). Retrieved 24 February 2021.
- ↑ 2.0 2.1 2.2 2.3 Logistics Update Africa Correspondent (6 September 2019). "AFRAA Receives Safarilink, Air Djibouti, Air Senegal, Uganda Airlines As Members". Logistics Update Africa. New Bombay, India. Retrieved 7 September 2019.